@mara.ika.001: I know he also put the smile on your face too 😂😂😂 @Mara👀💯💯👀❤️❤️🙏🏻pupo #tiktokviral #fyp #fypシ @Agba Promoter (A.G.P)🎭 @Biesloaded @₱ɆⱠⱠɆⱤ
bro I still dey try to learn that your last step 🥰
2026-08-25 21:18:04
1
henrymaziibeto :
Y do I feel like he’s overrated
2026-08-21 15:03:53
91
@JOSHUA ❎️✝️☦️ :
which day una go crown am king of mara abeg
2026-08-22 13:05:02
11
monie matter 💵💰 :
omo bro u dey try well well i swear
2026-08-27 01:20:42
0
kingpuzzle321 :
abeg make una help me find this guy,,, I wan give him bread and tea 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-21 14:21:24
64
Official💫 Focus 4✨🔥 :
Who watch am more than ten times🥰
2026-08-21 13:34:32
34
Shillo 🌴😁❤️ :
Our phone will always ring for good news ❤️🎉
2026-08-26 00:12:57
1
BlÂÇK ÂRMY :
I no dey fit see ur video pass cause I no I must smile anytime I see ur video 😌🤗
2026-08-21 11:25:29
37
Iam_emmakel :
Me way I Dey watch self joy full my body after him switch move…make them give am chance opor…😅♥️
2026-08-21 16:35:06
19
"s o d"999😎 :
omo this one dance wan make those guys crazy 😂😂 me to oo
2026-08-21 14:57:13
12
small landlord :
God please save his soul for me jealous friends killed the other star
2026-08-25 23:35:50
1
ARIDUNU MHI ❤️❤️❤️ :
Omoh I love this guy ooo
2026-08-26 02:44:39
1
𝑪𝑯𝑴𝑴𝒀 𝑭𝑼𝑵𝑫𝑺 💸💲 :
😂😂 that guy on blue wan mad ooo
2026-08-24 10:44:02
7
Đ₳ⱠɄ₮Ø☠️💫 :
Sweet one bro you sabi
2026-08-23 10:51:11
6
Fyn🩷🩷🩷ranking2 🥰🥰🥰 :
he's my crush😍
2026-08-23 21:50:44
5
Bobby cash :
This guy too good ejoo
2026-08-21 12:12:33
10
💛🖤SMART THUG🖤💛 :
This guy might not be the best dancer but the smile he puts on and his move made loving him so easy 😊😊😊 higher you brotherly and please don’t do drugs 😫😫
2026-08-21 18:07:45
7
💔Lonely😔boy💔 :
a just de happy anyhow seeing this video
2026-08-22 08:13:11
2
💂🏻JØƘẸ̄Ṣ.ÅPÃɌT🦁🤍 :
luv dis mahn 🫂 mara brother hood is proud of you oya use am run one move for me 🔥🔥🔥🔥🔥🔥..
2026-08-25 19:24:28
3
Wonderfulgift Sammy :
The guy get the vibes
2026-08-21 16:31:10
2
To see more videos from user @mara.ika.001, please go to the Tikwm
homepage.