Effects of broke shaming culture. Now you can’t even be sincere because of societal stigma
2026-08-21 16:35:07
1
```Dikachi`` :
I don do this thing before my own nah because my brother Dey house 😂
2026-08-21 06:05:49
193
big_josh :
omo na matt I spread for grand oh 🥺🥺
2026-08-21 12:12:45
1
hamoood :
single people shout powerrrrrr
come make we sign you 😂
2026-08-21 07:58:24
4
🅹🅾🅴🅻 :
who get this song na
2026-08-21 07:10:23
4
Tenzzi sharp 🕷💔 :
omo so freaking relatable 😅
2026-08-21 06:27:09
22
Sophie🎀💕🫶🏻 :
and na single room
2026-08-21 06:30:18
38
:
How many now guys 🤣🤣🤣
2026-08-21 06:05:48
6
Black Diamond :
Even with the fact sey you dey turn around for one place
the fine girl no go understand watin dey ho through your mind oo
e go still follow you dey run around without knowing what you are preventing
2026-08-21 06:18:01
16
Goodie smartz 💲💲 :
Big fan bring me back later
2026-08-21 06:00:59
16
Fifi🫦👅 :
Mennnnnnn
2026-08-21 09:56:58
4
GratzHQ☝️ :
why u dey stress the fine gel na 🥲😄
2026-08-21 06:10:49
3
Cheeky boy🥷 :
Omo I no send o girls plenty joor
2026-08-21 14:54:10
1
HEIS LEVI :
Aswear ...me wey dey stay schl hostel 🤣🤣🤣
2026-08-21 06:11:57
1
Anonymous :
Omo you no go understand the pain until e happen to you
2026-08-21 06:00:43
1
EMMA𖣂 :
Me 2023 😭….. until she came into my life … I come buy bed stand , room come dy standard
2026-08-21 17:17:22
0
꧁༺A✞øϻîℂ༻꧂ :
True
2026-08-21 16:02:05
0
Isaiah Vincent Sylvester :
you go Waka tire😂😂😂
2026-08-21 16:10:59
0
PASCAL EDITZ :
dey with me when I had nothing
2026-08-21 05:58:29
0
To see more videos from user @big_daddy2.000, please go to the Tikwm
homepage.