na only ijaw dey pop up for my fyp abi I don turn ijaw😳😁
2026-08-21 14:07:00
41
Second Child❤️🩹🦋🌸 :
Na so me and my sister almost go loss my grandma boat 😂😂
2026-08-21 15:15:26
21
Testimony Pounds :
Ijaw to the world
2026-08-21 12:12:19
2
Bspark Da Comedian :
nice one from an Izon sister
2026-08-21 17:08:14
4
Davloris :
Who teach you how to throw net ?😊
2026-08-21 10:04:28
16
Tikoko :
I won be una friend
2026-08-21 10:37:53
2
Miyen Franklin :
I think i need to try how to throw net too
2026-08-21 12:07:08
2
Bertha :
Past 2 nor Dey lol
2026-08-21 16:17:11
0
August 5th💕🎀 :
Wetin be dis😭😂😂
2026-08-21 11:50:44
4
meet_ese :
Ha izon 😂
2026-08-21 14:14:20
1
DADOBASS :
this is very wrong because you if you don't know how to swim and also know to hold your breath while inside the water and the bet hold you inside you are gone
2026-08-21 15:19:44
1
EMMANUEL BUBOUGBENE :
You sabi pass me self😂😂
2026-08-21 10:05:09
5
matron :
when Tinubu is in your boat. you are bond to lose completely..
2026-08-21 16:47:13
2
Kenny king🇳🇬🧊🇺🇸 :
this people 🤣🤣🤣🤣
2026-08-21 08:46:32
1
DarkMode :
God abeg oo 😂😂
2026-08-21 10:10:02
1
wisdom bliss :
where is this please
2026-08-21 20:29:23
0
Vera :
for inside this dark river na him you jump enter you no dey fear 😳
2026-08-21 21:04:06
0
Blessing Ebiyebo :
I be wan talk but e don already happen
2026-08-21 20:40:07
0
To see more videos from user @alicia51286, please go to the Tikwm
homepage.