My mom just gave birth to our last born last week and I’m 22 years already like wtf 🤦🏻♀️😭
2026-08-21 12:34:20
5262
🌈M.....🧚🍃 :
me wey be first born dey 22, second born dey and 3 last born dey 9month old 🌚
2026-09-19 19:10:45
388
amokss_beauty :
I’m 27 and was the last born now my dad is expecting soon😩
2026-09-19 13:11:11
75
LARRYTELL/MUA IN IWO/IBADAN💄 :
She look like thrift boss 🥰
2026-09-20 09:49:36
7
drizzysaints :
After i clock 18 my parents gave birth to two more children.. I senior one with 18 years another with 22 years
2026-08-23 07:34:26
193
Gracie Is Her!🥹💕 :
Last born core.😭
2026-08-21 08:32:44
1868
Mhiz B 🤍 :
I’m 16 years older than our last born. 😂😂😂
2026-08-23 11:33:19
123
Ella C🌹🦋 :
My eldest sister’s second born is 27years and I’m 22years
2026-09-20 15:04:35
16
𝑠𝑘𝑦_𝔞𝔫𝔤𝔢𝔩🌸🍒🦇 :
low-key the girl resembles @ The Ameenah
2026-08-22 12:57:14
190
Joybaby :
Na so our last born take shock my mom and na she come fine pass all of us 😂😂😂😂😂
2026-08-21 12:06:28
77
Mermaids 🧜♀️ :
They really never see me coming 😂
2026-08-21 11:41:44
29
D💫🤍 :
Me sef get one larondo wey my mama give me for house 😒
2026-08-22 16:02:13
38
Rahma nj❤️ :
Am 22 years old and my Mom is still planning to get pregnant again😞🙆🏼♀️until she’s saying she still needs 2 children 😭🤣. So I’ll be 25years older than the last born.?😭
2026-08-23 13:00:12
5
Kawthar :
see my own younger brother 😂😂 people dey always think seh na me born him
2026-08-24 00:18:54
14
Pretty 😊 :
Na so dey talk now we’re the ones staying with them, the rest don run leave go their houses😂
2026-08-21 11:44:18
69
💞 ||°Rahana Babia°||💞 :
Just when I thought my 10yrs brother in 2023 was our last born then bummm my mom gave birth to our last born, he would be 3 years this September. Na once I tear her warning 😂
2026-08-22 12:18:17
5
🦋 Tallest of fpi 🧑🎓 :
nah our last born be this and she show my mama shege for belle con still carry leg come when she won born am 😂
2026-08-21 18:15:56
16
Abiodun | Content Creator :
So you surprised ur mum 😍😂
2026-08-21 07:55:54
11
STEEZEPLUS VOGUE :
Surprise package 🤭😍❤️
2026-08-21 08:40:00
6
la_tee_fah4 :
My last bron go recreate
2026-08-21 10:55:36
8
Halimat Saliu :
No need to check for my lookalike I swear I first think say na Meemah younger self ooh
2026-08-21 14:12:40
7
To see more videos from user @iamameeerah, please go to the Tikwm
homepage.