@zoroyti: Abeg #codm

Zoro is Shadowbanned🧣
Zoro is Shadowbanned🧣
Open In TikTok:
Region: CA
Friday 21 August 2026 08:54:35 GMT
16063
2976
149
151

Music

Download

Comments

xleem01
𝐗𝐋𝐄𝐄𝐌✨ :
You wey use hand kick my lvl 160 acct go add me back 🫵😂 na skill n experience we get no need to explain say na new account… juss underrate me first🥲
2026-08-21 20:40:41
2
safe__place05
️ :
This is my second acc abeg no kick me 😂😂
2026-08-21 20:14:38
11
crownfit_is_broke
⭐️ :
He hold mythic or leggy for lobby…..comot am abeg who you wan flex gun for 😂
2026-08-21 15:17:18
28
cira.yti
Cirayt :
He dey use phone play 😭😂
2026-08-21 10:23:52
41
rev.itachi
༒༒ :
“Na one point remain for am to enter legendary” kick am abeg
2026-08-22 09:18:19
1
akannii_1
*¥緒*⦏Â⦎⦏k⦎⦏â⦎⦏ñ⦎⦏ñ⦎⦏î⦎*💀💕? :
He no sabi backslide?
2026-08-21 11:35:21
21
adewole_4
DAVID✨🌊 :
I get lava Abeg and m4 sef 😂😭
2026-08-21 22:00:06
1
callhimclown
༒Abdulsubur༒ :
If he dey 5 legendary?
2026-08-21 19:06:36
10
joseph_9081
Baba Joe💥 :
Chaii my eye see something wen I still Dey lvl 100 😏💔
2026-08-21 14:37:06
13
midemoorecodm
HORLA🤷‍♀️💔🐦‍🔥🐦‍🔥 :
If you OP u suppose carry am naw 😒
2026-08-21 10:54:44
8
simp4rasmus
𝓡𝓪𝓼𝓶𝓾𝓼 🦇🖤 :
2026-08-21 10:08:53
5
v.klng
V.king :
e never max him mythic? kick am out
2026-08-21 10:55:47
5
evans.atm
❦❦𝗘𝗩𝗔𝗡𝗦 ➳𝗔𝗧𝗠🫴❦❦ :
me sef no small I dey kick lvl 400
2026-08-21 11:27:33
7
_slayercodmyt
Slayer is shadowband :
I dey level 299
2026-08-21 20:38:58
1
38baby_4kt
Crystal🫦⚽️ :
Imagine
2026-08-21 15:29:47
0
blessedjonathan6
SAD BOY🙂🥀❤️‍🩹 :
him get 20 mythic gun 15 maxed 40 leggy abeg leave am😂
2026-08-22 08:54:49
1
To see more videos from user @zoroyti, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About