Even if I be spiderman, I no fit ever get this type of sense for my life 😂.... Werey say that was so cute 😂😂
2026-08-22 04:39:25
1
Ajibola Alagbe :
God self no dey use sense of urgency, e don reach 1year wey I don dey beg am for something now and I never see am 😂
2026-08-21 10:38:02
46
success :
As I hear say the screen break I will just say oh okay let me know when you fix it,ain gonna send shishi
2026-08-22 05:56:29
2
Horlamiposy♨️🔞 :
The phone still dey with am till today but the guy nko 😂😂😂
2026-08-22 05:40:42
21
Drip Nova :
God self no deh act fast o 😂
2026-08-21 09:33:45
32
Iysah Yusuf - Yawa.digital :
How did he even have your account number if not that a transaction has happened prior 😂
2026-08-21 09:05:25
118
C💎PTAIN :
I saw credit alert but you no see his text right
2026-08-21 13:02:32
30
Soulmate :
Na that format Amorim use beat Man U for preseason 😹😹
2026-08-21 14:14:58
12
KING🤴DRLEE❤️ HEARTTOUCHER❤️ :
this guy dey talk truth
2026-08-22 09:42:59
1
💜TEMITOPE🌷🌺 :
Na Normal thing🥰 as far as she's appreciative.... a guy will do something for another lady and she will take him for granted she fit call him mugu sef the video no really get bad energy
2026-08-21 09:05:39
11
. :
the phone dey. but the man don Move.
2026-08-21 09:41:46
41
HARLOO_MONEY🏝️💛 :
How he take get your account number in the first place ? 😒 You forgot to tell us where the first transaction starts😹💔
2026-08-21 10:15:48
31
Qintao :
na because of them pep guardiola quickly retire.....tactics to poju 😂😂😂
2026-08-21 10:43:25
21
I am AKINTOLA 👋😊 :
Even God way create us, we go pray and beg before he give us what we want he may not even give us after paying seff
2026-08-21 11:05:50
8
Much blessings :
fast and furious 🤣🤣🤣
2026-08-21 09:24:15
5
To see more videos from user @lamba.presido0, please go to the Tikwm
homepage.