Ahmed Musa is more of a legend than Jay jay swears
2026-08-22 05:59:06
103
💬 Oℓαмιℓєкαη 😎 :
U only need 5mb to watch okocha's carear goals 😁
2026-08-22 12:29:20
3
ohiafiwisdom :
adekunle na werey🤣
2026-08-21 21:16:59
217
ONIS🔕😓5% :
Okocha go explain how him take better pass Victor Boniface 😂
2026-08-21 23:20:45
110
𝙸'𝚖 𝙿𝚛𝚎𝚌𝚒𝚘𝚞𝚜 🤍🕊️ :
he even said Nigerians are supposed to support okocha🤣🤣🤣 kombo to mennnnntt🤣🤣
2026-08-22 16:25:46
4
canaansax :
Dribble wey no lead to goal na useless dribble
2026-08-22 08:43:38
4
oladammy🖤💯 :
okocha go explain how e take better pass Nicolas Jackson 😁
2026-08-22 12:49:01
8
Liberty 🗽 🗽 :
This guy better pass okocha
2026-08-22 10:57:26
14
Darwin Nunez 9 :
If No be se Nigeria don spoil, Okocha fit bench me??
2026-08-22 17:54:57
3
Hotmanotedola :
okocha set awon saint Allan maximin😂
2026-08-21 22:12:19
64
DKop :
I swear to God my dad use to say it that time that okocha dey spoil ball I swear. He Dey praise kanu more but base on say the hype nah later me sef realized because I hate player make he dey do useless dribble. We go dey lose this one go dey show skill 😂😂😂
2026-08-22 16:00:57
2
Hub Ideas tech :
💖💖💖 omo I love adekunle I swear.
2026-08-21 20:48:49
89
F.O.X.Z.Y :
I too like this adekunle
2026-08-21 23:12:08
22
OgeneGehGeh :
Ronaldo is more important to us Nigerian than Jay Jay
2026-08-22 08:14:17
16
Mc ❤️💯gold :
On top say e talk bad about cr7 🤣🤣
2026-08-21 21:56:00
37
📿IBRA 🪫GAZA🤬🚀 :
Haaland and who ☠️
2026-08-22 08:48:13
5
Fizzy960🦂🦂 :
This man no go kill me baba oni R2 😂😂😂
2026-08-21 23:40:12
11
TOMMY :
Chai okocha go get goals for 2 World Cup 😂 what about Ronaldo Oo 😂😂 na 6 word cup he go ooo 😂😂 na 6 Oo e never reach final Oo Omo una just Dey put Ronaldo for talk
2026-08-21 23:47:40
9
Sharmhe :
Okocha wey go dey dribble and no go score 😳
2026-08-21 22:10:36
17
Hotmanotedola :
legend ege ni😂
2026-08-21 22:10:38
8
Samuel ayo :
2026-08-21 23:53:00
7
OLAYINKA 🛐🎲🪐 :
How many knockout goals does your Ronaldo have in World Cup Edakun 😂😂
2026-08-22 02:02:35
3
To see more videos from user @ayo_big_wiz_, please go to the Tikwm
homepage.