@bigshank_0: #bigshark_0 #reaction

Big shark 🦈
Big shark 🦈
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 13:21:44 GMT
36842
6504
113
429

Music

Download

Comments

honeybot911
HØNEY_BØT :
thank God sey I learn work all my applentice them go buy car 😂😂😂😂
2026-08-21 16:05:00
1
streetmotivation5
Street motivation :
Big shark for a reason na why I love your videos
2026-08-21 20:21:38
2
best__mpire
Best MPIRE🦅 :
Omo na full house hold stuff the girl buy oooo Watin dey occur She go open shop for me if I finish be that 😂
2026-08-21 17:01:02
1
xlegend.afropopi
™ Ju§T-CoLLINZ :
𝐝𝐨 𝐲𝐨𝐮 𝐬𝐭𝐢𝐥𝐥 𝐥𝐨𝐯𝐞 𝐡𝐢𝐦
2026-08-21 14:42:26
28
user1247109777450
Çhiderà 🍁 :
this one na to use another shop to open shop 😅
2026-08-21 13:26:58
21
badman7015
Mbad ✌️✌️ :
na content no fear
2026-08-21 15:53:57
0
degirl949
Degirl :
No be small thing una Dey do ohh 😂😂😂 I get all this things na I come learn work 😂😂😂
2026-08-21 15:03:14
5
iheomachi.scrubs
iheomachi.scrubs🤎🇳🇬 :
you dey whine me
2026-08-21 13:27:37
2
zubby.nice3
zubby nice :
at least another business don set provision store get ready !!
2026-08-21 13:29:54
1
pretty_diamond85
✦ 𝒫𝓇ℯ𝓉𝓉𝓎𝒟𝒾𝒶𝓂ℴ𝓃𝒹 ✦🧸 :
2026-08-21 13:57:28
1
mranything00
ℍ𝔼𝕏-𝔹𝕝𝕜🧸🕊 :
which one ne 100 by 100 again now nahh 😭
2026-08-21 15:54:19
1
insanego09
insane :
first to comment
2026-08-21 13:24:09
0
user3985868300473
I am japhet 👀 :
Nigeria ehnn
2026-08-21 14:06:58
1
chi_sonia
𝕮𝖍𝖎 𝕾𝖔𝖓𝖎𝖆 🎀🇳🇬 :
I Dey wait for you make you talk ❤️😂 since thank you
2026-08-21 20:40:05
0
gift.gold.2
E......💐😩❤️‍🩹🌞 :
Omo na the rice wey dey cook for store oo😂😂my boss do well😊😂
2026-08-22 21:31:18
0
yungpolice71
UNBREAKABLE DANIEL 🤟 :
guy you no see the rice
2026-08-23 09:21:54
0
user54659702109450
𝘪𝘯𝘷𝘦𝘴𝘵𝘰𝘳 𝘧𝘧 :
omor me yust weak
2026-08-21 23:46:25
0
To see more videos from user @bigshank_0, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About