@momma__dessy10: I can’t hold it again 😭😭😭😭Go and watch MY SISTER produce by @rufai_bukky1🌊 Open(CARDSALE with MOMMA1) u will get 36bay instantly just make sure u use new Gmail and my invite code MOMMA1

꧁BIG MOMMA꧂
꧁BIG MOMMA꧂
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 14:26:53 GMT
115599
24462
821
317

Music

Download

Comments

rufai_bukky1
rufai_bukky1🌊 :
Don’t make me cry Jor stop it 😭🥹 we did the movie together nah 🥰🥰🥰
2026-08-21 14:28:22
1359
pretty.kcute
PRETTY KCUTE :
movie wey don come out since when? haaaa, toor
2026-08-21 16:34:29
1
natma_nana2
natma_nana2 :
You sure say na my sister Dey make you cry 😂
2026-08-21 14:58:28
247
tiamiyu8877
ADEJOKE 💓🌙 :
movie 🎬 way u dey there na today u con watch am again otitemi 😂😂😂
2026-08-21 17:22:59
6
love.of.mercy
MAMA 🥰🙌😎💙💙 :
She when cry before not because of movies
2026-08-21 14:48:09
127
faisor234
Faisor234 :
No be the movie 🎥 na scope 😹😂
2026-08-21 14:46:28
847
ayomideaduke283
🥀🤭𝓛𝓲𝔂𝓪𝓱😮‍💨❤️ Hub🛍️ :
Abeg nah today the film come out😂
2026-08-21 15:16:59
137
pweetydammy120
𝓐𝔂𝓸𝓷𝓲 💕🤭❤️🦋 :
Nah lie! No be the movie dey make u cry jor😭😂💔
2026-08-21 16:36:30
6
oyin838
Shai🌸💕 :
Momma you better talk true na mysister dey make you cry😂
2026-08-21 15:16:12
83
lawrencelove06
Lawrence love :
Nah today u con watch ham. Again
2026-08-21 16:41:00
8
user2455093333758
Gennybaby🥰😍 :
Guys she don start ohh 😂😂😂😂she say na movie 🤣😂😂😂
2026-08-21 15:04:09
49
kim_luxewears_import.ng
Kim_Luxe Wears&Import.NG🛍️👙 :
You don’t get what she mean the movie is a typical example of betrayal and what she’s facing presently 😩cheer up momma dessy
2026-08-21 15:42:26
16
faziya284
I am favored!💪🫂✈️🤍 :
some commenter's na real werey 😏😅
2026-08-21 15:59:17
1
faisor234
Faisor234 :
I know this is coming 😂 😹 na now you just watch the movie 😹😂
2026-08-21 14:34:36
64
crystaldee_01
Crystaldee_01 :
Movie wey no make sense na waste of time 😏
2026-08-21 15:56:44
24
omo_shalewa001
ADUNNI ADE🦋❤️ :
No be the movie dey make you cry😹Oya talk the truth 😹
2026-08-21 16:10:38
22
vikky_216
🫦 :
what's the meaning of all this nah wao I don tire to dey defend you now people go dey think another thing
2026-08-21 14:47:39
23
kikeh001
kikeh unusual 🥰 :
no be film dey make her cry o😂
2026-08-21 16:16:27
22
prettyvee068
PRETTYVEE ✨🦋 :
Shey na the same my sister wey I watch last week😳😳
2026-08-21 15:25:06
17
To see more videos from user @momma__dessy10, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About