Okocha go soon tell us how e take better
pass present Garnacho
2026-08-21 20:45:43
218
Ebiakpo preye Emmanuel :
: Na lack of players make us think say okocha na legend 😂
2026-08-21 21:05:46
586
David Michael :
Okocha don find CR7 fans trouble 😂
2026-08-21 19:19:03
839
Kamal ⚽️🚀❤️ :
AFRICAN BEST PLAYER award he no see ham win 😂😂😂..
2026-08-22 06:14:26
5
saddestboy013 :
Ronaldo goal today trend pass okocha career for football
2026-08-21 20:47:07
338
E$$celent Steve :
Bro failed even in efootball
2026-08-22 05:46:04
208
DE SOKOKA :
Rasford is fer better than okocha 🙄
2026-08-21 19:08:39
87
𝘽𝙤𝙣𝙙𝙞 𝙎𝙘𝙤𝙧𝙥𝙞🥏 :
Who is Better
Garnacho Or Okocha
2026-08-22 11:55:34
43
Hussain ™🪖 :
it's all ends here wollahie 😏
2026-08-22 11:25:54
10
ibrah :
i go pick delap over okocha
2026-08-21 19:53:41
35
MK - CEO OF F.L.Y :
You fit watch Okocha highlights with just 15mb
2026-08-22 00:39:35
11
Hyman :
dem no also born Ronaldo well make e get bronze for world cup 😁
2026-08-22 07:48:06
6
Big Joe :
na speed no take football serious who be okocha
2026-08-21 20:42:18
12
kaptainxøft 🧸 :
why una dey compare okocha to madueke na? that's a big disrespect to the Chelsea and arsenal superstar winger.. wetin do Chido Obi for man united academy?
2026-08-22 01:59:19
7
Kini triumph.$.💫✨ :
if no be bad government, I for dey bench okocha back to back
2026-08-21 21:18:33
19
£C#£Z0NA🇵🇹⚡️ :
Bro please forgive am please
2026-08-21 19:10:28
46
Full @MEDINA MARITES FRINCY :
but Ronaldo no get am nah
2026-08-21 18:39:13
34
INCREDIBLE :
Bro is high time u put respect in jay jay's name, am a CR7 fan but jay jay remains an African legend despite his opinion concerning CR7 and FIFA princess.
2026-08-21 18:59:57
13
patosparky :
Make jay jay okocha tell us wetin do mohbad
2026-08-21 23:33:43
37
Asgard ⚡️ :
Person way bakayoko good pass
2026-08-21 18:45:44
67
billionstmg🦉 :
Lewis Skelly is bigger than Okocha.
2026-08-21 21:04:17
24
DONCASHIE112 :
Madueke
club world cup trophy
FIFA world cup 3rd place
premier league trophy
Europa conference trophy
2026-08-21 21:46:32
37
To see more videos from user @kuality.utd7, please go to the Tikwm
homepage.