@adebimpearmiess: Daddy and mummy eta just dey cook up info wey dem no know 😂😂Hope you guys have seen IYA ETA on MobimpeTV 🎬If you have pls like and subscribe #mobimpefanpage @queenmobimpe
and nah only me dey house oo, and this is 12:07am I wan take explain for vigilante sey nah iya eta and baba eta cause all the noise ehn.😂😂😂
2026-08-21 23:08:38
1
Nurse-morenikeji💊🩸💉 :
I swear baba eta sef get fra😅😂
2026-08-21 20:27:55
718
Mobimpe's fanpage🤩❤️ :
Hope everyone has watch IYA ETA on MobimpeTV. Pls go and watch 🙏🏼
2026-08-21 20:04:46
230
💦Mojirade 🌹🤍 :
😂😂😂😂 both mummy eta and daddy eta na real Ogba 😂😂
2026-08-21 20:11:33
453
Hardunniademi :
make I go watch the movie 🎬 🤣🤣🤣
2026-08-21 21:07:55
1
ayinkeade_012🤍🦜 :
Welcome to Nigeria where we dey buy weekly data everyday 🥺😌
2026-08-21 22:10:43
26
HRH👑Queen Elizabeth :
Eta is always the strong 😁😳
2026-08-21 20:17:23
1
MOHRENIKEJI💋♥️❤️🩹💕💕 :
I dey think since morning as I con see this post nah laugh I dey laugh 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-21 19:43:26
79
Adun-Luxury :
Iya eta and unnecessary movies😳
2026-08-21 21:18:10
38
zarah :
The way baba eta was so serious 😂
2026-08-21 21:30:10
27
KEMMY✌️❤️ :
I just finished watching it omo this part just dey make me laugh 😂😂😂
2026-08-21 20:27:00
48
abeokutaunderwearstore :
😁😁😁😁 like husband like wife
2026-08-21 20:26:53
0
ISHA FOOT WEARS :
Baba eta 🤣🤣🤣🤣
2026-08-21 21:54:07
1
omololami :
Ayo to wole yin oni di ibanuje InshaAllah 🤣🤣🤣🥰
2026-08-21 21:23:30
7
mommajworld :
Make this movie sha no get part 25 and 31 episodes 😫😫😫
2026-08-21 21:41:14
20
Mummy b :
Mum and Dad get fra🤣🤣🤣
2026-08-21 20:59:41
13
Anke Foods :
iya ETA won't kill us with all her cookings 😂😂😂
2026-08-21 21:03:16
10
SBT Treats & Surprises :
Husband and wife😂😂😂
2026-08-21 21:04:08
5
♈ Adunni ade ❤️💞 :
omo to said d true d husband will identify go through alot 🤣🤣🤣🤣 wen I watch dis film I was just praying 4 my sister and I my sister av been married 4 10yr ya Robbi pls let her witness dis can happnisess 🤲 ya haiyu ya qyumu 🤲
2026-08-21 21:33:39
7
Rainbow_Resellery :
😂😂😂Iya eta ,tiyin po o
2026-08-21 21:04:35
6
Ryam atelier :
😂😂😂😂 both mummy eta and daddy eta na real Ogba 😂😂
2026-08-21 21:27:19
6
Aderounke :
Daddy and Mummy Eta is the best actor's in the year
2026-08-21 21:17:26
8
kaffy beauty hair palace :
I like has Boda lateef play d role well i don laugh 😂 😂😂😂give my father in law slap mummy and daddy eta don send me out 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-21 19:56:29
27
To see more videos from user @adebimpearmiess, please go to the Tikwm
homepage.