I use 13m buy motor, I go come dey drive like who don craze, God abeg o
2026-08-21 22:52:18
174
Smokie Lam ♏️ :
those mini bus wey dey enter road anyhow.. u as a driver u need to be very careful with mini bus and vanet for road
2026-08-22 09:55:21
1
Homeless :
I always feel ashamed anytime I dy drive my GLK, maybe I go sell am, make I reach Nigeria first, all these boys don make car tire person, bcus na same eye people they look everybody wen dy drive GLK
2026-08-22 05:57:16
22
baeeejing :
Whenever I see glk for my center mirror, I de commot road make dem speed pass
2026-08-22 06:03:07
11
Keno :
Omo.. if na those mini bus, those guys no good o.. u fit dey drive and them ow suddenly stop for ur front wa drop passengers. Them dey cus accident for road every time
2026-08-22 06:19:37
9
🦋Lovina🦋 :
If I dey drive I see Benz or Lexus 350 boys I dey comot for road for dem ohh
2026-08-22 06:59:56
4
Dinma ✂️ :
Na my street e for happen oo
2026-08-22 06:57:18
1
Walter :
That’s the work of Ogun
2026-08-22 04:11:38
8
Jh_clothings&Bridals :
May we not be on the road at the wrong time 🥺….. nawa o
2026-08-22 07:07:30
1
Chomzy Gut wellness :
It happen in my eye 😫😫
2026-08-22 05:19:37
1
Melanin_ :
Na race them dey do ooh we dey run for our life for limit road 😁
2026-08-22 05:30:34
9
Jordanskillz :
Always Benz🤣
2026-08-22 06:37:26
6
Fueks :
na car race dem dey do for road o
2026-08-21 21:36:02
22
her mother's daughter 🫂🌹🌹💞 :
it happens in my street 😭😞😭😞😭
2026-08-21 21:53:50
20
HOLY MARVY :
Bro those guys dey drive so recklessly, them fit tension you to enter bush or collide with another vehicle if you no get mind
2026-08-22 04:30:30
5
suzy🙂↕️💕 :
Iswr na the man leg finish 💔
2026-08-21 23:14:28
8
𝔐𝔦𝔯𝔞 💞😜 :
And is my uncle 😭💔🕊️😭
2026-08-21 22:22:38
5
Jersey-by-OY :
Edo State house of Assembly should pass law regarding traffic and road, the way some drivers dey drive passengers and GLK owners dey drive for Ekenwan e be like say them dey do temple run. OMO the over speeding is just too much 😡😡
2026-08-21 22:02:55
14
best gurl🥰 favorite :
it's happened in my street
2026-08-21 23:20:57
7
her mother's daughter 🫂🌹🌹💞 :
4 of them is late
2026-08-21 21:54:27
4
Gift berry 5050 :
Na 4 people die yesterday
2026-08-22 06:26:34
2
ℑ𝔟𝔯𝔞𝔥𝔦𝔪 👽 :
No be over speed bros
2026-08-22 03:15:22
2
Eso-Nic Grail :
Rip EPA OSAS🥺🥺🥺
2026-08-22 06:51:18
4
To see more videos from user @monday2590, please go to the Tikwm
homepage.