@getlit103: #nigeriantiktok🇳🇬 #fyp #getlit1

getlit1
getlit1
Open In TikTok:
Region: CA
Friday 21 August 2026 20:26:23 GMT
98510
16590
495
2700

Music

Download

Comments

imjustoby05
I’m Oby :
the world is happy if the ladies are happy
2026-08-21 23:02:45
0
creditpreacher
Dr. Bolu Paul :
if I con later slim nko?😂
2026-08-21 23:15:48
3
bigjessi24
🍒🦋CHERRY 🍒🦋 :
I fit fat before December ooo😂
2026-08-21 20:31:57
587
amaranan21
Nana :
How is he even thinking all this captions😂😂
2026-08-21 20:51:54
297
gloreeyah007
Riya's Calzature :
what if I add weight before then.
2026-08-21 22:49:06
13
dorhlarporh02
Dõrh Lãrh Pōrh✨ :
Where I wan see money buy the cloth sef😂
2026-08-21 23:09:56
3
blessingreigns622
Blessing Reigns :
I fit don fat or loose weight depending on how hand meet me
2026-08-21 21:16:29
9
kbnhimself011
KBN📌Himself👺🇺🇸☠️ :
I never know if I fit fat before then
2026-08-21 21:03:52
17
adaofidoma
Ada of Idoma🖤❤️ :
For this Tinubu regime?😂😂😂Na everyday i dey lose weight ooo
2026-08-21 21:07:58
43
nnayafashion
Naya fashion :
Leave them dem no go give us work now if e reach time for us to go village dem go remember say e get cloth weh dem wan sew
2026-08-21 21:25:03
14
sommyfittinz
FITS BY SOMMY 🪡 :
Very true no be that time dem go begin give us unnecessary pressure … they go wan use the cloth travel Tommorow 😂😂
2026-08-21 21:39:17
5
realjoedes_empire
ABRAKA THRIFT VENDOR :
No, I won wear the trending style
2026-08-21 22:17:34
3
sarahdavid38
Sarah David :
I’m shadow banned and you ?
2026-08-21 22:41:17
1
To see more videos from user @getlit103, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About