@justinalex_79: #millionviews🌸💕 #showthisvideooneveryonesfyptiktok🌸💕 #viraltiktokvideoo🌸 #genzfyp🌸💕

JUSTIN ALEXANDER ❤️❤️
JUSTIN ALEXANDER ❤️❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 20:39:38 GMT
121904
28881
433
8565

Music

Download

Comments

melanin111.8
Chief spec🎀💫🥂 :
Fire oooo my pikin no go follow chief in Jesus name 😭😹😹😹😹
2026-08-22 11:26:01
249
sheistomiwa0123
Tomzyvee :
Noooo them no go dull like me ooo Abeg 😩😩😩😂
2026-08-22 11:16:54
39
folashade376
Folashade 💙👧🌹 :
So Make my children tell me 5k textbook for 15k , 35k school fees for 50k . Make my children no try am with me
2026-08-22 12:03:03
9
ladyglory7568
mizz glowriee 💦💦😺😻 :
make my pikin no carry 250k go buy egg roll 😅😅😅
2026-08-21 23:37:35
108
damarismathew1
Justdami✌🏻💕 :
If my pikin do wytin I Dey do I no go fit survive am 😭😭😂
2026-08-22 11:19:47
6
treasur911
Queen :
My mom that year,..any small thing, your child will do you what you’re doing to me😁. Well jokes on her bcz I am not having any child🤣🤣
2026-08-21 23:26:09
210
airygemmy6
TOMISIN ♊️🥰🤦‍♀️ :
Make my pikin go steal superstar chew gum 🤣🤣
2026-08-22 11:11:09
6
onyxsoul2.0
Onyxsoul🖤 :
God forbid 😂😂 I don't want to die young 🤣my parents were strong, I'm not 😫
2026-08-21 20:50:09
95
iyanumoses
Yangzipretty :
Make them dey use love decieve my pikin keh ??
2026-08-22 10:45:23
20
uniqueganita
Star⭐Queen👑 :
I pray my own kids be like me oo, and do everything I do, but may they never meet a demon like my ex
2026-08-22 08:45:29
59
zaitee_
Zee.Bee💫🔥 :
God forbid it i reject it for my entire generation
2026-08-21 22:48:59
39
ryah138
Anjola🥹🤍 :
Holy ghost 🔥 🔥🔥
2026-08-21 23:51:43
12
re_beccah4
Re_beccah🫦 :
FIRE 🔥 OOOOOO eiii nibo😂
2026-08-21 21:38:24
8
To see more videos from user @justinalex_79, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About