Chai she’s really pained oo she really love this boy ooo
2026-08-26 08:04:36
1
Ogb :
she never love this boy for ones
2026-08-22 00:35:13
258
omoluabiiii :
Y’all can’t see she’s pained ?
2026-08-22 02:53:00
113
♊Big~Àdêx🖤💭 :
u go Miss am 😂😂😂😂
2026-08-21 23:45:34
74
MINISTER SAINT JOE :
The thing Dey pain Mary ooo walaiiii
2026-08-22 03:12:45
54
D_cupid44 :
when the shocker fot shocked😂😂😂
2026-08-21 23:21:46
57
iamyungmoni_69♧ :
who is also watching from prison?
2026-08-22 12:47:41
13
Alh dowat :
Girls go wan keep you in the friendzone forever na you no go gree
2026-08-22 08:23:14
37
CHAMPION 🏀🌴 :
Una dey always think when E never happen omor
2026-08-21 23:59:16
19
Hôly Dávîd Bôy🚀 :
E dy pain her oooo no reason am
2026-08-22 07:09:16
31
chi som :
this girl no just like advocate no feeling there abeg make una just stop.
2026-08-22 08:43:41
0
Nature :
there is tears in Mary's eyes
2026-08-22 04:57:05
44
FÁŜĤ ĹØƝƐŔ :
she's in pain
2026-08-22 05:02:33
29
toma :
This is what you call the nonchalant phase
2026-08-22 06:33:23
21
mailtee4 :
she love the guy ooo seriously
but sharkara ND pride of a lady won injured her
the guy seif don tirer
🤣🤣🤣
the guy love her but the girl won stresss am small
ND relationship no dey work like that
life don pass were we can be stressing each other 🤣
2026-08-23 08:06:26
6
PRIME📈📉📍 :
now you're a man ,,I love this which one be bestie me self once you said it's over I'll move on immediately
2026-08-22 00:29:54
23
Leo Lerick ♌️ :
like say you like the boy before
2026-08-22 17:52:47
8
Your popsy :
nice one bro...
"she knew you will do it..."
na only you got break her heart, she no fit break you own...
that's how they think they have options...😂
oga comot for that kind settings, you no be option...
2026-08-22 09:00:28
15
Rich :
love is real❤️
2026-08-21 23:51:44
10
To see more videos from user @realamazingblog, please go to the Tikwm
homepage.