@richies_beauty_empire.01: Leaked voice note between two friends,one tested positive for HIV/AIDS in Abeokuta 🥹😢#goviralnote #abeokutababes #fyyyyyyyyyyyyyyyy

richies_beauty_empire.01
richies_beauty_empire.01
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 21:25:51 GMT
56772
3375
94
4249

Music

Download

Comments

barbie__855
Eniola🙂‍↔️❤️ :
Omo this friend is very bad too😭
2026-08-22 22:53:51
383
oluwdarasimi1
Dara🙂‍↔️❤️‍🩹 :
lol make nobody come my dm say lemme b your friend o 😂for abk o😭😭
2026-08-23 02:55:49
144
bundlewears1
bundlewears1 :
Abeg can someone contact hiv through licking plate 🙏🤲
2026-08-23 13:34:12
20
prettykeji025
𝓛𝓸𝓿𝓮𝓧𝓞𝓚𝓮𝓳𝓲🎀✨ :
Make Una no carry ham come Lagos state oo abeg I use Una mama beg Una 😭🙏
2026-08-22 22:14:56
53
mimisola805
funmi🌸🎀 :
Make e no reach Lagos oo
2026-08-23 11:20:42
38
holuwadhamilare2
Akanni ⚓️🪖 :
Girlfriend self gan, I no get and anytime wey I go wan enter relationship, I go run medical test first before we have anything
2026-08-23 06:02:01
74
ellediamond004
QUEEN J.D💎 :
hmmmm these voices sound familiar
2026-08-23 15:45:30
0
_____adedoyin
Adedoyin🤍🐾🦀 :
This girl is my hg in 2022 omoh felt sad for her💔
2026-08-23 10:08:39
30
hormo_wasola
hormo_wasola :
God abeg oo
2026-08-23 17:34:15
0
chillinrare
່ :
Make Una sha no carry am come Funaab oo nah school I come oo i dey go Osun back next year…. Ejoooor oo
2026-08-22 12:22:33
39
ms_tife001
Bolu(toy seller in Lagos)💕 :
What a terrible friend omoooooo
2026-08-23 14:37:01
0
hadenike222
Hadenike😍❤️ :
Abeg mirabel is back oooo
2026-08-23 00:02:11
1
life_of_ice0
life_of_ice0 :
If me and you won enter relationship I go carry you hospital we go gather go run test no worry I go pay test money but before anything relationship we must run that test
2026-08-23 10:39:00
8
opemiposi262
Omolayo🥀🤍 :
Make Una no carry ham come Lagos state oo abeg I use Una mama beg Una 😭🙏
2026-08-23 12:51:31
2
ayomi_1970
♠️👩‍🦳🧡😌 :
Ahhh😡 Omo everybody needs to be careful 😡😩 everybody needs to go for test😒
2026-08-22 21:42:02
24
adunniewade94
WittyKitty kimberly :
but this stuffs has been trending since 2yrs ago...y are they making us feel.it happens of recent..and that friend na bad friend sha..ur friend confided in u,isnt it.....u betrayed her trust,...Can touching of hands give u hiv too cause i.dont get
2026-08-23 08:43:52
12
ewamhi41
🎀Ewa🎀 :
Haaaaa omo
2026-08-22 19:11:46
11
beerahsignature
beerahsignature :
Omoh
2026-08-22 20:11:03
6
rukehwe
rukehwe :
Make God help us o
2026-08-23 13:50:54
2
jaydaaaa_xo
Jaydaaaa 🦋 :
Make she leave groups oooooo
2026-08-23 06:36:17
2
aderokecollection
Aderonke 🥺🎀 :
God Abeg 💔
2026-08-23 06:13:36
0
andysosa16
Babiton Sandra🇳🇬🇰🇪 :
Toor
2026-08-23 01:37:40
0
To see more videos from user @richies_beauty_empire.01, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About