@ayomiposi_001: Guys go to irewoleolaniyantv and watch DERIN VS Life Note my video is for promoting the movie don’t take it personal #fypシ゚viral #irewoleolaniyan #videoviral #blowup #movierecommendation
That’s a lie the part 2 is also interesting atleast she ends it so well
2026-08-22 10:51:25
1
MSO cakes n event📍Lagos baker :
Na lie oo person wey dey cater for her baby pay sch sch pay house rent omo she might not even get saving cus of the bukata
2026-08-22 13:22:28
1
Slay with LBK :
So this part 2 no sweet reach 😏omo una too do o
2026-08-22 00:29:50
86
Mom & Hafsor👼❤️ :
Nah you rate it 5/10 the movie sweet and I enjoy it ❤️🥰
2026-08-22 20:05:15
1
seyouncyn :
I couldn't forward any part,if you complain about the movie,then you're big enemy of progress
2026-08-22 14:44:52
20
Wura🙂↔️🌸💞 :
Who tell you say Derin no get the money he want the guy to pay everything so that the guy will realize his mistake
2026-08-22 05:21:20
2
tife cake and pastries offa :
Haaa the movie sweet ooooo
2026-08-22 06:43:49
16
OMOLEWAMI❤️ :
Na u rate d movie differently abeg…… the part 2 make sense Infact na 10/10 bcz she wan call her boss for the money to rescue her son bt rogba never agree, aside from dat self if d lady drop money to rescue prince again na real mumu she be, me I love the movie oh✌️
2026-08-22 10:31:02
11
Oluwa Fimihan :
Girly ahhh you are wicked the part2 is ok ahhhh people ehn Una go watch Dey forward
2026-08-21 23:03:10
19
Baby Rayyan :
it's lie d film is so interesting
I luv it paa
2026-08-22 08:48:48
13
BBB Iremi :
The part 2 is still ok 7/10
2026-08-21 22:58:47
11
T🤎 :
The part two makes so much sense…Stop watering down peoples efforts
2026-08-22 04:49:36
8
Shindara🦋💫❤️ :
Ha part 2 wey I cry 😳 Eyin people yi sha
2026-08-22 03:53:46
5
♡ROSELEEN💐 :
Ewo ete werey 😂part 2 no sweet reach? You for rate ham 2/10
2026-08-22 01:54:24
10
Monisola Beauty Empire :
The part 2 is okay stop destroying people hand work
2026-08-22 07:02:30
5
Tgold_Of_Lagos :
This is not rubbish guyyssss , I recommend 💯
2026-08-22 00:46:09
7
OYIN’S BAGS AND MORE ❤️ :
Babe be careful oo
2026-08-21 23:38:58
7
SUPRISE VENDOR IN ILEOLUJI :
Can you stop conderming people’s work ? Isn’t necessary You do videos and be saying the movie no make sense . Let other people watch it so she can make her money don’t discourage others
2026-08-22 01:02:57
5
Loseyi☺️💕 :
Hope you get lawyer 👌
2026-08-22 12:42:44
0
Everything by Meerak (Ibadan) :
Please be careful oo
2026-08-22 12:07:41
0
Dupsy cakes &more 👨🏽🍳❤️🥂 :
Pele perfect producer
2026-08-22 19:22:29
1
oyindamola_995 :
Are you okay ….
2026-08-22 01:48:12
3
To see more videos from user @ayomiposi_001, please go to the Tikwm
homepage.