@absmart78: I dey tell you this guy💔😹

AB SMART ❤️🔥🚀
AB SMART ❤️🔥🚀
Open In TikTok:
Region: NG
Friday 21 August 2026 23:31:46 GMT
165290
25201
929
7012

Music

Download

Comments

mustaphayakubu1601
Mustapha :
I have done it before but I will never do such thing again 😏😏😌
2026-08-22 23:11:28
4
oluwatobilobavic2
......BHIG........VICTOR :
I just change one today 😳u no post am fast 😂😂
2026-08-22 13:24:08
4
mission.son
😹Mission❤️ :
Dem no go understand
2026-08-23 07:14:07
1
donmighty17
Ⓜ️🌴 :
Omoh i go still buy wigs join am oo🤓
2026-08-23 13:32:42
16
tanawrldszn
SAVAGE WRLD 😈🖤 :
I never even see money change my 7plus 😅
2026-08-23 07:33:57
1
anonymous2400
anonymous :
Both wife and girlfriend I no Dey buy anything that’s where downfall of a man started
2026-08-22 22:06:54
75
urexboyfriend592
Promise🥤♍️ :
Dey play me wey go tear wig join 😂
2026-08-22 17:56:18
163
bosstimis
𝐁𝐨𝐬𝐬 𝐋𝐚𝐝𝐲 💕🥰 :
As a girl in anything you do no assist boy when him Dey on his lowest e get why
2026-08-23 14:37:05
11
faithlove11114
Aries :
If u have do it
2026-08-22 18:25:00
2
nonso8890
Nonsomiracle :
E get why oo
2026-08-23 13:17:54
2
donblackriche
BLACK🖤HIMSELF :
I no Dey change girl phone I Dey buy another phone for her ni
2026-08-22 10:38:48
8
perrylowkey4
PERRY❤️🦅 :
I did and I will do again for her if she like make she go that’s life 🫡
2026-08-22 11:17:03
18
big.cash05
“MR.THANKGOD” :
No phone wey I no fit buy for my girl if she dey make me happy 🥰
2026-08-23 06:45:24
7
richie_wire4
Richie Egede :
I go change my bae is my life na you know wetin you go date 😂😂
2026-08-22 18:50:30
5
prayer_sire
Sire :
Me wel wan tear Lexus 350 for her soon 😂😂
2026-08-22 18:27:34
23
simon13512
🧌 :
I go buy if I guide 😁😂
2026-08-22 11:37:10
88
jorjor400
48max🔫 :
Omo I plan to change her phone that on Thursday but I get different mindset 😔I just Dey think make I change d phone or not 😔cos she’s helping me sometimes when I’m stranded, make unah advice me Abeg
2026-08-23 09:44:10
5
brownson409
BROWNSON💥✌️💙 :
I nearly change my gf phone 😂 na God rescue me 😂😂😂😂
2026-08-23 07:13:18
9
young8884142840534
young al haj :
I swear, I nearly change my girlfriend phone about 3 months ago now on that very day. I visited my mom just to check up on my mom and I find out that my mom phone has spoil na once I rush go buy new phone for my mama oooo, guess what guys the girl said I know I'm not gonna change phone for her why would I lie to her at the first place I try to explain but this girl couldn't even listen to me 😁😁😁😁😂 na so my girl leave me follow another man ooo
2026-08-23 07:35:43
40
kingsley35153
kingsley35153 :
Buy her new one than changing it e get why ✌️
2026-08-22 21:37:51
8
To see more videos from user @absmart78, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About