@onestate_mugu: See people wey suppose dey save people for inside city “onestaterp”med🤣💔 #onestate#onestaterp #onestatemobile #fyp #foryou

Mr_in_onestate
Mr_in_onestate
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 00:34:43 GMT
16703
2108
159
204

Music

Download

Comments

fw.preshy2
Taurus ♉️ queen 🥰💨 🫧 :
This is bad , why doing this coz they can’t use guns , if he use his gun now you go report am. , mtchewwww
2026-08-22 15:42:02
18
realade06
“ ADE “ 🏝️💕 :
How Una take day edit this sound
2026-08-22 12:22:46
34
ta_ra_oflomita
Ta Ra :
so na u shoot me yesterday 😅 🤦‍♂️😭person nor get peace for Una hand again🤦‍♂️
2026-08-22 12:21:26
35
gods.will.2
🗣:Big🫰Willz✅️ :
I don fall now, am finally useless and stupid 😭😂💔
2026-08-22 09:30:19
45
coded.szn
Ʀėåł・𝐂𝐨𝐝𝑒𝐝 :
Rank 2 and rank 6 they play love😂 abeg leave them o e fit be say na because of her he join medic 😂
2026-08-24 20:44:40
3
badboyak47ii
badboyAK47🪓 :
You get luck say him non get AK 😁😁
2026-08-22 21:43:36
10
oba.ofonestate
OBAOFONESTATE💀 :
cpr full city dey nor go answer
2026-08-25 20:13:15
3
dc_progress1
✨ DC PROGRESS 💫✨🛍️ :
Your Sensitivity please?
2026-08-22 11:26:35
3
rock.culture
ROCK Culture :
Na your time I Dey use my admin account take give 9999
2026-09-04 15:59:16
1
debb2m
Bae dee💕💕 :
Omo guy you wicked oh and the ems guy chai let me reserve my comment 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
2026-09-02 12:33:11
0
edwin_yt7
BIG EDWIN OF BELL 🔔 👑 :
Na level 6Ak u dey use? 😂
2026-08-22 12:02:05
5
_itzmemoni
Aki🥥.moni💰 :
Come try am for lomita medic. As he tase u. Nah die be that. He go use taser kill u if he nor get gun 😅😅😅😅
2026-08-24 18:33:18
0
account.not.found15368
WHO SEND SAVAGE :
if Na me I go just day tase you till you die 😂
2026-08-22 08:38:59
7
ahmad_bashirupmf04
‘’ :
Bro god bless you
2026-09-02 12:55:39
0
niceusernametaken
DASYMN :
the guy dey kind sha. I go taze you till you die
2026-08-22 11:24:29
0
prechprech
Prech Prech :
Omo rank 2&rank 5
2026-09-02 13:05:30
0
sadboikesh
$VICT🔞R€ Kesh 🦅 :
Bro got me laughing 😂
2026-08-22 17:52:37
0
amyvlogs7th
Racheal Eborka :
Rank 6 and Rank 2😂😂😂
2026-08-22 13:12:28
0
iamnero310
NERO :
2026-08-22 15:49:04
1
To see more videos from user @onestate_mugu, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About