First daughter gather here 🤗 we have meeting
Topic: How to change 😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-22 09:01:24
100
PRINCESS 👑❤️❤️❤️ :
Na we dey control we no need to apologize 😂
2026-08-22 06:59:59
8
Woman King 👑 :
Oga rest we dey apologize o
2026-08-22 08:23:20
10
merit☺️☺️ :
Is like na first daughter u marry that’s why u dey know all our secrets Dey cast am out 😂
2026-08-22 07:17:47
12
sandra sabb💞 :
I don't know y even if na me offend I go manipulate am by start crying so that u will beg me 🤣
2026-08-22 07:41:39
13
Victoria Jackson120 :
This guy just dey cast us anyhow 😂
2026-08-22 07:14:49
8
Amara :
we sabi cook shaa!!!
2026-08-22 08:39:52
5
Ugly Best🥺🌸🌹🌝💍 :
😩😂😂😂
2026-08-22 08:15:31
2
Gsmart beauty :
we don't apologize
our pride na topnotch 😂😂😂
2026-08-22 08:54:53
3
Dimma’scorner ❤️🎶 :
Why u Dey cast our secret
2026-08-22 08:36:34
3
Cheem Amaka 🥰 :
😩😩😩😩Oh stop this nah
2026-08-22 08:07:09
1
daddy's girl :
my elder sister will never apologize even if it's glaring she's at fault cause of that bad character she and the second born haven't been in talking terms for 2 years now
2026-08-22 09:39:00
1
chiommy pretty :
and we no dey ever accept say we dey wrong for any agreement
2026-08-22 12:28:57
0
favydove2515236995952 :
why you dey cast us nah
2026-08-22 13:26:41
0
Adadiche ❤️❤️🩹😚 :
omo.eh wetin I do u na 😂🤣
2026-08-22 12:23:19
0
NENU✨💐❤️ :
Wetin we do you nah, you just dey cast us
2026-08-22 12:18:12
0
CCA🖌️MUA IN ENUGU :
My pride na top notch 🤣🤣
2026-08-22 12:12:44
0
Baby vee :
Nah for marriage i learn to start apologizing...while single I don't apologize😂 🤣
2026-08-22 12:07:17
0
chinwenduokorie46 :
me way Sabi apologize like water 😔
2026-08-22 09:53:23
0
To see more videos from user @bigfagi, please go to the Tikwm
homepage.