@cyriaksurprises: A “GET WELL SOON” surprise package delivered in Lokoja Because sometimes, love is simply showing up 🥺 For Bookings Dm on WhatsApp - 09150414167 #giftcuratorinlokoja #lokojasurprisevendor #signoutvendorinlokoja #surprisevendorinlokoja #giftvendorinlokoja
SURPRISE VENDOR IN LOKOJA KOGI
Region: NG
Saturday 22 August 2026 07:12:03 GMT
Music
Download
Comments
𝕊𝕦𝕝𝕖𝕚𝕞𝕒𝕟🦇 :
Aisha i go tell mummy for u😒
2026-08-23 01:12:05
1
🥀êvìl sìlvêr 🌚😈😈 :
my homeboy no know this one oo he na to de look for my trouble
2026-08-22 18:30:20
37
fa_rida🦋 :
Na to relocate go lokoja go find love now 🥲
2026-08-23 13:34:28
8
DR€€ZY🖤 :
no allow my hg see this video o, no put me for talk 😂😂
2026-08-23 15:10:37
8
❤️🔥❤️🔥Kaysurah💜 :
we no fit meet up again ooo
2026-08-22 16:01:35
4
Alexander 🖤 :
All this stuff how much ?
2026-09-18 14:14:59
1
zãmzåm🧕🏾💕 :
my hb no go see this one oo
na to dey insult n look for trouble he Sabi😂❤️
2026-09-23 19:41:49
1
Zainab🥺☺️🩷🦋 :
I just Dey waste Abi because I black🥹💔🤦♀️
2026-08-23 18:20:46
1
Hanny 🌹 :
I no go fit meet up again for this thing oh😩
2026-08-22 17:08:12
1
RiRi__xx💕 :
Una Dey collect get well soon package? Iyoooo so many things I can’t relate to ehh😭
2026-08-22 19:09:35
2
Emmzy :
Mk my home girl no see dis video oh😂😂
2026-08-22 21:31:26
1
˚₊‧ 𝓑𝓻𝓲 ‧₊˚ :
Where I go see my own home boy now 😮💨
2026-08-23 12:49:33
3
Osato(Delphine 👄💋) :
I don share am give my home boy..
2026-08-22 20:28:15
1
Sulta_anah🤍💜 :
Omor una sure day na female i be alot ive never experienced 😭😭😪
2026-08-23 07:43:38
1
Blacky 🖤💔 :
for this same lokoja
2026-08-23 00:54:29
1
ISMAIL 😈⚽🤍 :
But why you go allow my homegirl see this video now 😭😭😹😹😹
2026-08-29 12:27:57
1
Feenah 🛍️👗❤️ :
How much
2026-09-16 17:57:27
0
MALIK🦅📸❤️🩹 :
2026-08-22 19:30:57
1
𝐋𝐨𝐤𝐨𝐣𝐚 𝐛𝐨𝐢🌚🫥 :
2026-08-23 13:39:31
1
Farouk🦅🦅 :
Make this girl no see this thing
2026-09-07 09:17:25
0
justbeingstella001 :
Una too do o
2026-09-21 18:44:29
0
Big M 🕷️🪳 :
How much ?
2026-09-24 16:21:27
0
𝓩𝓘𝓝𝓞🥷 :
Hb koo😂😭
2026-09-29 10:54:27
0
Moon_Shine :
awwwnnnn hadiyat 😊😂💝
2026-09-14 11:54:36
0
Cyreel.0 :
Come why this girl share this video give me
2026-08-22 22:10:05
1
To see more videos from user @cyriaksurprises, please go to the Tikwm
homepage.
© 2021-2026 TikWM. All rights reserved.