I'm lucky sha .....[Big LOL][Big LOL][Big LOL] my boss knew he don accept student wey pass him .
na small remain make I dey beat him [Big LOL]even after I made mistake [Tears of joy]
2026-10-14 13:22:47
0
Big Dave :
Omo…. You try for her ooo na to kill her immediately 😂
2026-08-22 10:41:10
787
zainyhaute_couture :
I don learn how to create sticker 😂😂nah everybody go Dey collect
2026-08-23 09:34:43
156
Bobby’s stiches👌🏾👔👕👖 :
This one no be content oo na so I tell my apprentice make him trim all the thread wey Dey trouser he come ask me again “you mean all the thread”? I said yes I no know say this boy don almost Dey loose the trouser waist finish I wan mad guy🤦♂️😂 I come Dey ask am say so if to say I no come meet you here your sence for tell you make you loose all the trouser finish 🤦♂️
2026-08-23 13:19:25
104
Obi Manny Apparel :
so una spoil this beautiful piece bcus of content
2026-08-22 13:47:30
71
IGBALODE DESIGNER ✂️ :
Aaaah! This content no come dey hard bayiii,
2026-08-22 10:20:03
63
officialjoc007 :
No be Moroccan coil una Dey spoil take so skits so??? 😳😂
2026-09-13 03:55:28
6
black_man_ventures :
if she know hw much she wasted,she suppose know say she deserves to be knocked 😂😂
2026-08-24 16:55:24
8
BARUWA✂️🛍️ :
40k above Embroidery,no suppose be only gbim,na gbau gbau
2026-08-23 14:39:26
23
DEE SHOOT :
come work for me
2026-09-29 18:52:04
0
jeaph furniture :
i first shout ahhhh
but i hope she dey hospital now for this crime😂
2026-08-22 13:27:14
5
amanda47452 :
Give am more make she look like this
2026-08-22 09:43:38
5
Wakaveli-D-Don :
As an intern or as a learner?
2026-08-23 13:49:36
6
QLM🇳🇬 :
30k gone 😂
2026-08-22 10:47:10
10
Not_Your_Motivator🕯️🏵️🥀 :
acting like I understand life still end up at where I dey stage 😹
2026-08-24 09:39:47
5
Starprince Clothingz Nigeria :
wait, unaa spoil design cos of content? abi na my eye dey decieve me ?
2026-08-23 06:06:16
9
Haduks Luxury Empire :
It sounded so empty 🤣🤣🤣
2026-08-22 13:36:49
6
SBL_🪡🧵 :
Ehnnnnn ehnnnnn ehnnnn 😳😳😳
2026-08-22 18:12:14
1
Tailoring accessories_Material :
the knock enter abi e no enter? 😂😂
2026-08-24 21:23:24
0
eyinju stitches ♥ 😍 ❤ :
Werey tii ba ise je
2026-08-25 07:29:41
1
Tred boss :
this gboom is too small
2026-09-22 15:17:14
0
Sayhi_toazeez :
add extra 2 slaps 😂
2026-08-22 17:22:53
0
@BSD :
otilo[Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy][Tears of joy]
2026-10-01 07:49:08
0
TIMI 👑🐅 :
How she felt 😂
2026-08-24 14:33:44
0
To see more videos from user @famk_embroidery, please go to the Tikwm
homepage.