@bigtamara001:

🎀BIG_TAM001🎀
🎀BIG_TAM001🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 08:54:29 GMT
347763
78496
799
9080

Music

Download

Comments

queen_l400
Chivelle🤍✨ 🪳 :
Nor be wig dy do me oo, I wan marry 😭😂
2026-08-23 10:43:19
549
busayo_mi0
BUBU BUBU🌸 :
Even boy wey promise me deepwave don block me 😂why me😭😭
2026-08-22 16:51:43
783
leemarhs_creation
Leemarh’s creation :
OPay don shadow banned me oo😩😩
2026-08-23 07:19:04
3
biiggbattygyal
Biiggbattygyal :
To buy wig or canon camera? Make una advise me abeg, my money no reach to buy the two 😭
2026-08-23 09:26:29
74
unique_naza
𝐂𝐇𝐘𝐍𝐀𝐙𝐀💋 :
One single wig me no get omo
2026-08-23 22:06:50
1
baebixter
Kiki❤️✨ :
I don turn old taker 😩
2026-08-23 06:13:48
86
tee__mah__
Tee_Mah_ :
As I Dey try to get na so my phone screen get issue 😂😩😂😂😂😂😂
2026-08-22 18:30:38
87
tiana3513
TIANA💐 :
I don turn to old taker
2026-08-23 12:38:56
5
lovina182
ANTY LOVETH ❤️ 😍 :
I wan revamp the one wey i get before
2026-08-23 11:15:13
8
htzjoy2
JOY🤩🌺 :
So na wig be some of una problem??
2026-08-23 11:04:22
18
jokekitchen2
jokekitchen2 :
😂😭single one I no get
2026-08-22 11:34:14
31
chidinma4563
CHIDINMA 🌺❤️🌷🌹 :
Omo na to steal from who get oo😂😂
2026-08-23 01:40:47
14
soniehairs
Sonie hairs🛍️💝 :
Me wey be vendor na only 1 I don buy this year 😂
2026-08-23 11:18:56
1
omooluwa16
🎀OMO OLUWA ✨❤️ :
it my birthday today guys 🎉🎊🎂🥳
2026-08-23 11:22:24
6
szasonlywifeeee
Not your Fave💕 :
Me wey say I go give myself a new thing every month omo na only data I just dey buy
2026-08-23 05:23:55
14
r_o_s_s_y26
r_o_s_s_y26 :
I don even use all my saves chop,,na who Dey alive deh buy wigs
2026-08-23 12:42:18
7
purplebaby132
𝑱𝒆𝒔𝒔𝒚💜🍭🦋 :
God help me 😫😔
2026-08-22 17:48:58
6
fahvour538
~𝓕𝓪𝓱_𝓿𝓸𝓾𝓻🌸🎀 :
I am shadowbanned and you
2026-08-24 14:01:17
0
evecoker65
EveCoker65🧃 :
Na wa oh so this year na still revamp i go still revamp my old wig take oblee??😩😩😂😂😂
2026-08-23 12:22:24
4
To see more videos from user @bigtamara001, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About