I don’t know why people close their eyes when sleeping
2026-08-22 10:17:43
249
Rosemary Ekhehomo :
does that means u dont rinse ur mouth
2026-09-05 19:41:26
0
Rex Scofield :
I talk am say to lick toothpaste healthy.
2026-08-22 09:46:03
107
CeLePrEtTy🎱🎱🎱 :
I’m a Dentist but it’s good to rinse d mouth cos of Fluorosis… just rinse with little water and let the taste of that tooth paste remain in your mouth 🥰🥰🥰
2026-08-22 10:17:26
29
ONWA :
Mk person mouth com de smell toothpaste?
2026-08-22 09:18:57
17
SMAJ comedy 🎭 :
Una go still tell us make we no breath with nose again for this internet
2026-08-23 21:36:14
14
awele :
make i no sha mad one day bcos of tiktok
2026-08-22 09:59:52
27
Sweet Jenny 💔🪫 :
How do I stop seen her videos please
2026-08-22 19:12:27
21
LOLO DON BLACK ✅♥️💍💯🥰 :
we wey dey use Dr Agnes nwamma nko?😳
2026-08-22 10:26:58
31
Chibuike Chioma :
one day u people will come and tell us to stop greating our parents that it is not healthy....ije uwa
2026-08-22 10:34:41
13
IKECHUKWU :
One day una go say make we no bathe again
2026-08-22 15:46:35
7
eddygreat :
Dont close your eyes while sleeping.
2026-08-23 20:56:58
13
S💎A🏅M👑M🌟Y :
Una no go kill us for this app😂
2026-08-22 18:45:23
12
LilAlex :
Oga you lie for this one 😂
2026-08-22 15:20:23
7
callmevee💞 :
Ok make I carry Colgate for mouth 😳
2026-08-22 19:44:27
5
santiago_james0 :
I’m new here pls is she mad ?
2026-08-22 13:47:59
5
Daniella 🩵 :
make my mouth con dey smell
2026-08-22 13:44:54
6
Yummymummy :
Shey mk we carry toothpaste for mouth Dey waka
2026-08-22 09:08:19
6
MERCY ASAGAI 💝 :
Don't ever take medical advice on social media if you want to live longer
2026-08-22 11:13:29
6
Reality stories :
Anty no vex you see this one u just talk we kno go do am waiting we start from childhood e go hard to stop
2026-08-31 04:53:04
0
No Caller ID :
I don’t know why people pour water on their bodies or on their shower after bathing😡
2026-08-24 16:51:19
0
To see more videos from user @estherfrancisbackup, please go to the Tikwm
homepage.