@fineboyweygetogba: Happy birthday, Ayinke 😍😘 I appreciate all the memories we’ve shared. ❤️ @Minah_thy #CapCut

Mafiaa
Mafiaa
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 09:08:07 GMT
173662
35015
147
367

Music

Download

Comments

tjewelsaccessories
Tjewlels/JEWLERY IN ILORIN :
Dem no born Una well to break up sha,I don talk my own 😩
2026-08-23 06:52:25
2
ha__ri_dunu
Styled by DUNni✂️💕 :
If Una don breakup make we know, make Una no stress my brain
2026-08-22 21:54:59
508
officialeesugar
Lee Sugar :
As how nah you appreciate all the memories ke 😂
2026-08-22 18:29:29
559
goldenstitches01
Ireade’s😍 :
Abi the genotype content is real life story abegggi o😒
2026-08-22 21:39:51
69
remmy_glams
Remmy’s Diary 🤍⭐️ :
The caption Dey vex me oo ABEG 🥺
2026-08-22 20:13:36
290
big.cruiser
TheBigCruiser 👗👜👠 :
Shey e shiere😭😂,we go scatter ikorodu ooo all my data 😭💔☹️
2026-08-22 22:48:40
87
holuwarbusaryormhi24
holuwarbusaryormhi24 :
Make Una chill jor na him house batife go do surprise for her na😏😳
2026-08-23 06:12:06
20
prettytianah00l
ADEOLA🎀🎀 :
I swear I Dey suspect this two, una no fit breakup ooooo
2026-08-22 20:21:39
70
bwoy_savage01
𝑰𝒂𝒎𝑺𝒂𝒗𝒂𝒈𝒆🐅💐 :
So the caption means they’re not together Omoh people sha they’re not together and he post this kind video make una Dey think naw😂💔
2026-08-23 00:41:40
15
abiksaesthetics
A🍭📍 :
Why he kan affect me for here Assive na me they break up with GOD 💔💔
2026-08-23 07:16:52
0
omawumi547
omowunmi321 :
Who came here bcos you didn’t see him under minah page at all since morning ✌🏾👩🏻‍🦯‍➡️curiosity made me come sha 🌚🌚
2026-08-22 22:41:14
15
loveoluwanifemi1
Ade🥹💕 :
una dey vex me walai😡😫 una wan scatter person brain nhi😣
2026-08-23 01:37:15
0
bigrebel2
F♈️🌸💐 :
Make Una do wedding please 😞
2026-08-22 15:32:17
126
omowunmi.aina15
Omowunmi Aina :
see the capture you use you for no write anything bro
2026-08-22 19:39:16
57
euniceadeyinka
ADEYINKA❤️💕 :
Happy birthday Minah
2026-08-23 05:46:04
0
mhizyagi2
Mhizyagi❤️ :
more life to her
2026-08-23 00:00:48
1
omobisola406
..A!🧃💕 :
who notice mafia don change profile😳
2026-08-23 00:26:23
9
tolani_vibez
Rare2cee🥹❤️🌹 :
I like as both of dem confused all of us 😂
2026-08-22 23:37:52
5
justpelumiii
justpelumiii :
make una bring me back abeg😳
2026-08-22 20:48:13
18
barbiedija4
barbiedija4 :
I no wan even imagine say Una two break up oooooo😳🥺
2026-08-22 21:15:12
13
yettybarbee
Nuriyah🥺❤️🫂 :
Happy birthday
2026-08-22 09:21:59
36
iremide1995
A🩷D🩷E🩷J🩷O🩷K🩷E :
Abeg make you peoples no give person heart attack joor 😏
2026-08-22 20:26:05
13
meenah_gold94
AJIKE❣🎀❣OKIN🦚 :
More good life girlie🥰
2026-08-22 15:14:23
12
To see more videos from user @fineboyweygetogba, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About