I get all constant but na work de carry me comot .
2026-08-23 13:32:10
2
Regina💕 :
I no even get strength to come out
2026-08-22 17:12:11
49
MIDER 🪖💳 :
And that’s utmost self respect.
2026-08-22 17:03:53
3
Chef_Nuelle🍃 :
Hate coming out mehn…. Asides going legit out😭
2026-08-22 19:47:39
2
dark.ella6 :
Especially the first one
2026-08-22 18:53:25
27
Fiend🎖️🎖️🎖️🌓🎭🐉🪓 :
I no even remember when last I come out 😂😂😂, I get people were dey get what I need... no need to step outside.
2026-08-22 16:16:45
60
THOSYN🐂 :
To con travel by bus dea traumatize my soul 😅
2026-08-22 20:13:03
16
nickiella :
The only thing wey go make me come out is if money is involved period
2026-08-22 17:45:48
10
just say MR GAPOSA🔥🎖️🪖 :
no lies, you didn't lie, real truth🥹😅😅
2026-08-22 14:30:39
14
zady :
I no go still cm out😂😂, outside z dangerous😂😂
2026-08-22 17:20:03
9
zubby_szn1 :
Omo Nigeria don spoil my 20’s
2026-08-22 20:24:35
3
STEPHEN GLASS 🌍 :
ABEG OHH, YOU NO COME OUT HOW UNAH TAKE DEY GET MONEY? ABEG ME NO WAN DEY COME OUT AGAIN BECAUSE IF I STAY NO COME OUT HOW I WANT TAKE FUND MY BILLS. It’s really true that occupation and source of income na different things
2026-08-22 18:17:39
2
Royal•highness•ofPHC :
Fr fr ohhhh 😂😂😂
2026-08-22 12:53:35
4
Gela 🌸 :
Same girl 😅
2026-08-22 18:04:06
1
olafemi :
I swear
2026-08-22 17:12:33
1
Gay Ghost :
Omo all those things no fit finish ooo. I only come out of money is involved
2026-08-23 09:59:55
2
elekpa1 :
Means nah rider food don come 😂for me to commotttta 😂
2026-08-22 17:54:39
1
1 of 1 :
Money first I beg I no get strength for illegal movement
2026-08-23 17:25:17
0
Jules :
How una eye no dey change color 😩
2026-08-23 19:44:33
0
lissa :
I swear 😅
2026-08-23 18:31:21
0
Blvck Shiip 🎱 :
My type 😁
2026-08-23 08:42:52
0
To see more videos from user @nche3000, please go to the Tikwm
homepage.