@lovie03221: Don’t know why y’all are surprise abt jidex and momma case. any true jidex fans will remember how Jidex has been frm day1,aura for aura nii Ehn baby😂 Momma nd her toxic fans started all dis so why are u all complaining bcus jidex finally reply🤷♀️ Person wey be say na she be the real manipulator , na every she Dey use sha sounds , na everyday she get enemy lmao 😂😂😂 #livehighlights #highlights #foryoupage #mommaandjidex
Jidex wey drag Bobrisky till Bobrisky surrender nd invites him for dinner
2026-08-22 21:31:59
715
Ewa mhi Cosmetic ✨🫧 :
You nah don forget jidex and salo then 😂
2026-08-22 22:55:14
95
⭐️LEWACOUTURE👗✂️Of IJEBU-ODE :
Na Jidex Dey lead sha😂
2026-08-22 20:00:35
394
MAMA🌹🎀🦜 :
Na we Dey lead ooo😂😂😂JDX fans where Una Dey
2026-08-22 21:00:52
179
!ꨄ︎𝐓𝐢𝐟𝐞🤭💕.!ꨄ︎ :
This man no know say he gets talent 😂☹️
2026-08-23 11:11:15
64
tosinbello45 :
Na the jidex wey we know and like be this lati aye Pele baby ❤️
2026-08-23 08:32:29
45
Meet favour ❤️🩹🎀 :
Somebody has finally said my mind jidex wey no send anybody 😂😂😂
2026-08-23 07:26:16
42
ꨄAyo :
For Wetin we just start una never see anything Ehn baby😭😂
2026-08-22 18:25:36
40
Tinuke❤️ :
Wasn’t his fan from dragging time but I do love his videos whenever he says Ehn baby,aye e li laba😂 but when momma came I still joined his content and do come on live then but when dis saga started I was like shey you people no dey join jidex live ni,then I pressed the follow button when he introduced pills🥰 it’s all love true true
2026-08-23 09:52:17
11
Bright Future EMPIRE :
all na contuent 😂😂
2026-08-23 08:59:40
1
Ololade❤️💕 :
Yes ooo, they start all the own things
2026-08-22 16:45:17
11
JUMMYADORABLE1Sept23💎💎💎🤍🦜 :
as e dey sweet us , e dey pain them it's all love🤍🦜
2026-08-23 06:50:27
11
ADEANUOLUWA❤️ :
Oshe brother mi oni guguru
2026-08-22 22:17:28
7
Corrective Skincare & Haircare :
Dear TikTok ,can a robot buy data and watch videos? Ehn?
2026-08-23 10:50:59
6
Raji Fifehanmioluwa B.🇳🇬 :
Oyaaa 💃🏽💃🏽💃🏽💃🏽
2026-08-23 14:49:17
2
Smart move 🌝🤍 :
Oseee okomi 😁😂😂
2026-08-23 00:35:48
4
Omotee collections👠🩱🦜🤍 :
One stray bullet 😂everywhere don burst 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-22 21:09:55
12
BISOLA🍒💞 :
I love this sound😂😂
2026-08-23 08:36:22
1
EBUNOLUWANIMI♥️ :
Is all love😂
2026-08-23 14:02:23
1
Torlorunfe :
Jidex wey be dragging be his work 😂I was unhappy when he stopped the dragging
2026-08-23 19:14:40
1
Ajoke 🥹💕 :
Shadow banned
2026-08-23 07:19:39
1
أيوني🩵 :
I love Jude’s comeback
2026-08-22 22:43:13
3
🫧Abeke 🫧Ade🤍🦜 :
Atagungun for atagungun we are leading🤍🦜 okomi
2026-08-22 23:54:29
3
🦋 vanessa🦅🔐❤️ :
How person fit achieve flat tummy without avoiding akpu and afang soup ? Help a sister please
2026-08-23 15:05:25
2
To see more videos from user @lovie03221, please go to the Tikwm
homepage.