@kings_ley47: Why she no wan open the chat Who be that Moses?😹😂##viral##tiktokviral##fyp

𝕎𝕚𝕣𝕖𝕤🪖🖤
𝕎𝕚𝕣𝕖𝕤🪖🖤
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 13:23:44 GMT
47899
5552
362
972

Music

Download

Comments

guyalone_
️ :
Omo Moses no get joy o 😂 in wan come divide this ship now in name Dey work for am 😂😂💔
2026-08-23 12:11:57
0
sckedo3
Kaima💔🌴 :
U get luck some of dem go cut call 😔
2026-08-23 13:03:31
1
evidee97
FIR$T✅ :
How Una tey dey get time to talk reach like this fr brah
2026-08-23 05:11:09
166
princewill_jay
Princewill Jay🦅🇳🇬 :
Baba just free the girl, you don’t need to see the content of that chat… it’s not necessary
2026-08-23 09:58:55
5
ogadivv2
Dave🦅 :
moses don leave sea dey separate human beings 😂💔
2026-08-22 23:33:43
284
kelly.dc01
𝑻𝒉𝒆 𝒓𝒆𝒂𝒍 𝑲𝒆𝒍𝒍𝒚🌴 :
I want to always be the other guy 😂💔
2026-08-22 22:05:36
132
ghostedloner1
Ghosted Loner 💔👻 :
Guy I no fit love again 💔😩
2026-08-22 22:07:51
50
chrismoore449
Chris Moore :
Saw her cheating acted like I never saw it that’s the best way
2026-08-23 12:18:59
14
ezinne761
🦋Ezinne🦋🦋 :
why is he that authoritative 😏 i can't take that oo
2026-08-23 09:29:26
11
gedoniwirecheck
MR PANCHO🦉🌪️ :
Una Dey tolerate o lol 😂 i go don end call tey tey
2026-08-22 23:30:01
57
slimzykesh11
Slimzy💞kesh😝😩 :
Come force me open Moses’s chat 😒😂
2026-08-23 06:08:13
11
xsgramm1
Xgramm↔️ :
If nothing Dey the chat e no suppose hard lol
2026-08-23 09:06:37
8
goldmark000
IZUCHUKWU :
Good guys dey see shege for relationship 😂😂
2026-08-23 11:44:42
2
ify2701
ify2701 :
The chat 💬 no day gree open🥺💔
2026-08-23 09:22:36
1
To see more videos from user @kings_ley47, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About