Officially a Gunner fan this season, anything wey concern Man U this season I don watch my hand commot ) ..... those boys no care about Man U at
all even to win throphy for thier self dem no care as long as them Dey collect thier big paycheck very usele** set of players🙂
2026-08-22 13:38:32
1
꧁☬☠РŐĹĂŔβĔĂŔ☠☬꧂ :
Done keh?😂😂😂
For season wey never start ❓🤣🤣
2026-08-22 16:04:02
1
♈️ :
The go like that😒
2026-08-22 22:38:36
0
La$tBorn✅ :
calm I know we still going to laugh
2026-08-22 13:48:33
3
United Son :
No worry we go bounce back
2026-08-22 21:48:42
0
MASIF :
You’re beautiful ☺️
2026-08-23 12:42:56
0
A.D.G :
Done for first game … come oh where u de go
2026-08-22 15:43:42
0
Dany k :
Manchester No19😅
2026-08-22 15:01:02
0
عبد الصبور 🤍 :
My dear, you're not done oo 😂
2026-08-22 15:49:53
0
chukwudalu :
chill it's just the first game
2026-08-22 15:37:39
0
Senior boy🦅🦅 :
I'm done 😏
2026-08-22 13:35:34
0
To see more videos from user @aphy_giftcr7, please go to the Tikwm
homepage.