Omo na me course this thing now 😂 i for keep secrets
2026-08-22 15:14:19
3
Busayomi🌸💗 :
Go apologies 😞 4 hours to go bby 😳😂😂
2026-08-22 14:00:40
213
✨H✨ :
Una funny oooo,if not “uncle”make she call the man him name?
2026-08-22 15:15:39
5
𝚅𝙸𝙲𝚃𝙾𝚁🦦 :
Don’t apologize who does he think he is?
2026-08-22 14:42:54
84
GOD IS WITH US ✝️🍃 :
5 hours and some minutes left 😂😂
2026-08-22 13:45:13
476
verifiedbadperson28 :
Normal make owner dy see truth dy talk PELLER nor suppose cause this girl
2026-08-22 15:14:14
11
STAR :
Apologize for wat .Please don’t mind them . Make dem Dey cry 😭
2026-08-22 14:27:51
53
johnpeter :
sha no hate on who no offend you
2026-08-22 14:15:00
193
olawale🤡 :
Nanny way get dis kin access don pass ordinary nanny. He don turn family. I was i was in her spot 🙃🙃🙂🙃
2026-08-22 15:12:15
5
Akanji 🦂 :
3 hours left
2026-08-22 14:20:28
24
ladyjane :
peller give u 6 hrs oo🤣
2026-08-22 13:46:12
3
Jelena Rozga :
Please no drag Peller oooooo he get why 😂😂😂😂
2026-08-22 14:18:01
37
Mi Racle💕💍 :
Nanny wey get lifestyle ✅
2026-08-22 15:07:58
39
💕Duni🎀👅 :
The funniest part be seh you people wey Dey insult this lady no get this lifestyle she Dey live despite she is a nanny so make una stop una hate comments.you people should go and work
2026-08-22 14:30:12
11
💎~HøⓂ️£ Ⓜ️înistër~•💎 :
5 hours and some minutes left 😂😂
2026-08-22 13:46:22
16
favorite 🦂🦂 :
5 hours left
2026-08-22 13:56:38
11
Eazi 🤖🧊 :
Which nanny fit dey live dis kind life? na why she is proud to say they are families what is so wrong about it… you guys be real for once. me go claim say I be the man first son sef if I get dis kind lifestyle as a nanny oo
2026-08-22 13:46:41
54
To see more videos from user @big_treshly, please go to the Tikwm
homepage.