@lifewithcecilia1: My uncle is really going through a lot due to his past mistakes 💔🥹#fypシ゚viral #myuncle#foryoupage

LIFEWITHCECILIA
LIFEWITHCECILIA
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 15:25:09 GMT
24435
1848
180
168

Music

Download

Comments

lifesmusic0
_SAMMY_ :
After 23 years I go find my papa and under 6 months wey I know am he passed away. E pain me sha. My mama still Dey alive and I no even send that one sef cuz na her own worst pass and she go still Dey claim right despite her old age
2026-08-25 19:30:25
0
aboghkafe001
Fred💕🌹 :
My papa own go worst pass like this I swear
2026-08-22 19:27:35
113
nneka11aa
nneka 🌹 :
My papa go too enjoy if I finally jam money na man him b 🥰
2026-08-25 20:27:53
0
sandramines1
Sandra Ameh :
he must be very wicked
2026-08-23 21:42:26
57
lilianuf
lilianuf :
My sister no be koizin na cousin asin kuh-zin.
2026-08-23 05:26:31
37
_nice._21
browngirl_somy🦋 :
I know say nah daughter go remember am
2026-08-23 07:20:52
57
prettysarah327
Mummy Zara🦋🌸💗 :
Some fathers are wicked don’t judge
2026-08-25 18:35:49
0
chibest2671
chibest :
Let him pay for his sins while he is alive
2026-08-22 19:46:49
79
preshiama1
Preshy💝 :
Them think say na pikin Dey find their papa no be for this generation
2026-08-25 15:36:43
0
charity19663
CHARITY ❤️ :
My own papa go really suffer pass this man
2026-08-24 15:34:12
3
user2115790812157
Tango 36 :
You and father no fit help the man?
2026-08-23 11:00:54
15
cutestann
Brown sucre🤎💫💎 :
Koizin😭💔
2026-08-23 09:16:22
10
user18608829187633
pretty precious :
I swear this men are something else
2026-08-22 20:01:31
13
user30335455694223
big tee :
why them go help am before he help them?
2026-08-23 06:30:23
11
florence_uchechi_a
Dame Florence :
It is a terrible thing
2026-08-24 08:01:17
0
afri.gbasgbos
Afri GbasGbos :
Honor thy father and thy mother so that thy days might be long, no terms and conditions
2026-08-23 01:36:22
6
rhoddy56
Rhoddy :
I wil urge your cousins to forgive their father, Else "if" they allow their father to die in such pathetic condition, It might likely turn out to become a generational curse
2026-08-23 13:12:45
7
neonroszey
Lyn :
I can never treat my father like this NEVER no matter wetin him do me I will never treat my own father like this God forbid
2026-08-23 11:48:42
5
pweedy.peniel
Pweedy peniel :
na so my papa do now as him done dey old him come dey beg us😏
2026-08-23 15:34:23
5
amazingladies2
AMAZING LADIES FORUM :
na me beg my husband to forgive he papa o
2026-08-23 02:43:35
5
kweentala1
Her Royal Majesty 👑👑👑 :
I wish my bro go see this video
2026-08-23 09:10:30
6
lifewithcecilia1
LIFEWITHCECILIA :
The kind hrt were children get now, if u are not there for them Omoh them no go Dey for you ooo.
2026-08-22 17:17:38
17
success0984
Success :
No matter wetin my father do I can never do that to him. Because if this man swear for them and later die things go spoil oooo
2026-08-25 05:51:25
0
emo_806
Good_living♏️🕊️ :
How my papa wan see this video now ? 😒
2026-08-23 09:05:42
4
To see more videos from user @lifewithcecilia1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About