Wait if we’re both drunk, and me sef kon say Ino remember how I get there and how the stuff happen, wey we both Dey accuse each other! shey person go still go jail? If na acting na to act Dey cry blood with her Dey accuse each other oh
2026-08-22 16:29:09
25
AZAMAN🇳🇬💊 :
Omo oyibo peaple 😂
2026-08-22 16:09:26
26
eaphy eager :
what if na woman do am to man
2026-08-29 14:36:15
7
A M A N I 🐾 :
What if she lie for my head? 😭😭
2026-08-26 04:48:55
13
sosa :
Nah me be first
2026-08-22 15:56:19
18
Biggest Energy💔🦅 :
Yes ooo I no wan miss World Cup oo
2026-08-25 21:43:18
23
ᴄʜʀɪs𓆩♊𓆪 :
Even my babe sef i de respect her ‘no😂
2026-08-22 16:38:20
10
Sama jay fc❤️🦅 :
My ex told me let’s get drunk together and do it but I refused and never let her drink it does it means I escaped a trap?💪
2026-08-22 16:51:52
6
recap_com :
But person fit still agree enjoy am and still say she no consent because of anger or hate
2026-08-28 18:35:35
6
Sensational_billy :
𝗽𝗹𝘀 𝘄𝗵𝗲𝗿𝗲 𝗰𝗮𝗻 𝗶 𝗱𝗼𝘄𝗻𝗹𝗼𝗮𝗱 𝗧𝗶𝗸𝗧𝗼𝗸?
2026-08-22 16:07:58
13
Berry Bea💙💙 :
Yes
2026-08-22 16:11:46
7
STAINLESS D I'CON 🇳🇬🩺🇨🇦 :
third
2026-08-22 15:58:59
8
rain_season_plasas😎 :
Na me be second 😂😂
2026-08-22 15:58:32
8
Ifeanyi Nmeka :
guy you funny oh🤣🤣🤣
2026-09-10 00:23:44
0
Williams Zino :
God abeg ooo
2026-08-26 15:06:14
1
ACCOUNT NOT FOUND :
what if both was drunk the girl come touch the guy both of them come do them go arrest the guy for rape
2026-09-09 08:31:03
0
BoyPosh 🐝🖤 :
What if she give consent and later lie. How u wan prove yourself say she give consent.
2026-09-09 23:38:19
2
B!G KI ZO :
All this one nor concern person for Nigeria 😂
2026-08-30 21:48:40
1
Ugozi :
thanks for the update 👍
2026-09-07 21:42:51
1
To see more videos from user @blackskinoyibo, please go to the Tikwm
homepage.