@anoneemous_cfr: Pickk up line for where??

MAKACHI
MAKACHI
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 16:35:06 GMT
81391
14146
201
1555

Music

Download

Comments

eze.caleb1
CHUKWUEMEKA 💵👑 :
send okpa for me I dey UK 🇬🇧
2026-08-22 18:22:07
290
iye_nemi
Iye❤️🌹🥰 :
No time for love make my okpa no cold biko 🤣🤣🤣
2026-08-23 14:46:45
23
deescobarwf33
⚡DE ESCOBAR✨🍀 :
we wey be Enugu men no dey romantic oh😂
2026-08-23 00:07:47
95
harryjones866
Harry Jones 👑👑 :
Wait ooo I no dey fit chop okpa with coke there's no joy in it. Abi na because I'm From Anambra or what
2026-08-23 09:01:28
23
mazielyon
Mazi :
Una see say the guy no Pay?
2026-08-23 13:12:48
1
asumpta50
Asumpta :
we no dey use ogba play for here oo🤣🤣🤣
2026-08-22 16:48:20
45
lazarus.victor6
Lazarus Victor :
I like as u no pay
2026-08-23 08:02:33
5
ask_of_savy
Ask_of_Savvy :
Life wey over serious fr Enugu who get time fr pick up lines 😂😂
2026-08-23 11:34:48
3
seedyboy21
light 🌟🌟🌟 :
makachi 🤣🤣🤣🤣🤣
2026-08-22 17:54:19
21
onyedikachim00
VERA🥰 :
go back and pay for that coke immediately
2026-08-23 07:30:53
19
_didinma_hairs
_didinma_hairs :
Never saw this coming 😂😂😂
2026-08-22 19:14:41
8
keshbillionz
University of Geh Geh💯 :
how far you no pay ohhh🤣
2026-08-23 05:51:05
2
obutezaztxl
crypto 💲💲 :
u killed it 😂😂😂😂😂
2026-08-22 16:40:50
7
jerry__dl
Jerry🧸🏀 :
She wan whyn u? 😂😂
2026-08-22 18:11:49
7
callmhi_salaam
callmhi_salaam :
u don't need to hear igbo to understand this 🤣🤣
2026-08-23 11:51:38
1
regina.mabere
Regina Mãbere•vlogs & baking :
Give me her 😂😂
2026-08-22 17:15:30
4
kpgpaul
kpg :
I watched more than 5times and he still no pay in all
2026-08-23 08:03:34
2
bellz153
Maleek :
And u no even give am money for the coke sef 🤣
2026-08-23 08:37:19
1
To see more videos from user @anoneemous_cfr, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About