@manlikeshaddy1: Edo youths abeg make una dey drive small small I use God wey dey for heaven take beg una abeg! Just imagine say that matter wey play for medical road just take more than how many people just like that. The way some boys take dy speed sef dey fear me abeg make una respect una sef abeg! This is no longer funny #foryoupage #awarenes #viralvideo #fyp #edostate
They best solution be say make them put speed break 🙏🙏🙏🙏🙏
2026-08-22 21:09:24
0
kimk88 :
It’s well o
2026-08-22 18:31:18
0
CANDY VALID 😫😉 :
Omo thank God for her life
2026-08-22 17:31:39
0
Greacious 🥰🥰🙏🙏 :
This is so sad😭😭
2026-08-22 23:40:26
0
madam percentage :
Medical stores road too small and dem still dey over speed
2026-08-22 17:22:28
0
BlackYolk :
Once I see GLK and ES350 boys I dey comot for road oh... them dey drive like say them get spare life... mostly people wey new buy car Their hand never strong yet them dey drive anyhow
2026-08-22 17:39:32
1
Fashola_of_ Lagos :
Some boys go just carry car Dey drive like anini mostly all these Glk boys, any small thing na speed like say speed na award wining something,so sad.😡😡
2026-08-22 22:28:03
0
𝐌𝐫 𝐃a𝐧𝐢𝐞𝐥⚚ :
😂😂😂
2026-08-22 17:19:25
0
To see more videos from user @manlikeshaddy1, please go to the Tikwm
homepage.