@ogpouaktm8j: #sadvibes make God no allow run mad sha.🚶😅💔🤲

OG RUN IT AGAIN.🐑❤️
OG RUN IT AGAIN.🐑❤️
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 17:24:20 GMT
15832
2271
71
476

Music

Download

Comments

thugboi365
🅴🅽🅳🆄🆁🅴 🅼🆄🅻🅻🅴🆁 :
My old cl no even get my time again, she go Dey online not talking to me and she be nurse oo 🥺💔 we are on 5yrs anniversary me and her
2026-08-22 21:10:09
0
ifanation42
꧁༆ ĐFW ÏFĀ~ÑÃŤǏÖÑ༆꧂😎🚀🚀🚀 :
Nah when the money finish l dey remember say l supposed dey spend the money small small
2026-08-22 22:45:30
0
worldfc12
𝕎𝕠𝕣𝕝𝕕 𝕱𝕮 🦅🪫 :
Omo my cl Don run and now I Dey regret some kind things I do when funds Dey 🥺💔
2026-08-22 19:02:25
27
evilyoung10
Evil young🌿👹🦅 :
una wey get paying cl una own better 🫩😩💔
2026-08-22 18:38:16
5
kbbullet1
💀KB BULLET 🖤 :
God help me
2026-08-22 21:11:49
0
funds2001
yemi fundz💰💸💲 :
the old one no dey self
2026-08-22 21:42:49
2
richgodstime02
GODSTIME😓 :
I swr💔🥲 for d past since 2024 I never catch job nah old work da do me d list now nah dem don jakpa I just da suffer since dis year start
2026-08-22 19:49:56
4
richychizzy2
☠️😈 BIG CHIBOI💜🇳🇬👽 :
me self I don run mad na my mama use chain hold me for house self 🥺🥺🥺🥺🥺🥺
2026-08-22 19:53:34
1
abu_abel29
Native guy ✌️✌️ :
Mine nah 1.5$ 😅😅😅
2026-08-22 21:09:27
1
kingkash339
💔😪 :
I don run mad oo
2026-08-22 19:17:27
2
danisco321
ㄥ丨ᐯ丨几Ꮆ ㄥ卂尺Ꮆ乇尺 🫶🇳🇿 🍀🫶🇳🇿 :
REAL !!!!
2026-08-22 17:35:40
1
ademolaa971
_A D E 🗻 :
NBL 🥹
2026-08-22 21:50:47
0
ask_of_youngthuggie
TrEnCh💔 BoY🤕 :
bro hold am well oh, no loss gard am
2026-08-22 20:32:55
0
bayern46353
YOUNGEST PAID 🛍️💫 :
Omo e go far
2026-08-22 20:53:24
0
evilfederal
₣ɇđɇɽ₳ⱡ ₣ʉ₦đⱬ😈🚀 :
Omo if no be my old cl 🥺
2026-08-22 20:49:06
0
mount_909
Misogynist👨‍⚖️ :
Omo yesterday call really boost my confidence 😩
2026-08-22 21:40:15
0
badamoh____1
BADAMOH 🧌 :
Old cl Dan run sef 💔
2026-08-22 21:02:23
0
sunnyfundz12658
🧃SUnnY CLB🧃 :
No be lie bro 🤧🥲
2026-08-22 18:18:26
0
To see more videos from user @ogpouaktm8j, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About