@drippaz1: Welcome to the university #tearamapiano #sporty

Drippaz1
Drippaz1
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 18:05:23 GMT
102884
26329
308
3998

Music

Download

Comments

tayo_ego
Fineheir 🌹♥️ :
How many years you don dey this university ? 😂😂😂
2026-08-23 07:05:33
508
agjnr10
Meypo :
400Lvl student don know say 12:30 na bad market
2026-08-23 16:30:24
13
kjerison
JERISON7 :
i get carry over for this university 😅
2026-08-23 15:57:27
3
drey5870
Drey :
ano fi go again o
2026-08-22 18:28:23
546
david_gold63
@david_gold🥷 :
Nice doing business with you 😂
2026-08-23 00:53:01
562
henryudechukwu5
Alfa Romeo :
wetin Aston villa dey play e good so
2026-08-23 13:48:43
36
dfw.chainz
Dfw✞ :
E no go better for slavia Prague 😭😭 dem no fit do 2up or even win the game 😭😭😭
2026-08-22 20:27:40
117
youngjo36
YoungJo⚡ :
I don miss ur sporty content😂😂😂
2026-08-22 18:41:28
238
synthvibe_
ꜱʏɴᴛʜ🌱 :
game cut keh😂 dey play
2026-08-23 06:41:41
16
iam_davesavage
Davesavag :
IT student know say man u no suppose dey your ticket on a weekend
2026-08-23 11:34:16
2
achibe_1
Boy Alone 💔 :
E no go better for Man U
2026-08-22 23:36:49
0
adewaleprecious
Isaac🪖 :
nah those fresher no allow person win today joor
2026-08-22 19:08:02
88
obeedexe
obeed :
Kai and u been dey trend that year o🤣
2026-08-22 19:19:32
35
demoly02
demoly02 :
2026-08-23 01:01:48
9
ayind292
M…O…S…E❤️S💐 :
Omo 500 level now oo I never enter 18 when I start
2026-08-23 07:56:20
16
cj_black01
CJ🌚 :
crystal Palace
2026-08-22 19:28:02
9
painful_lifestyles
ELIXZACK🤕🔇 :
guy you don change music 🤣🤣🤣
2026-08-23 01:52:19
17
thatsimpleguyy_
Alex clips_🎬🐨 :
This guy I no wan laff na🤣😂😅
2026-08-22 19:15:36
16
iaammm.praize
iaammm.praize :
You sef Dey drop game na
2026-08-22 20:25:56
5
To see more videos from user @drippaz1, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About