@felani388: Manchester United cut my ticket again 😩#viral #manchesterunited #hullcity #trending #felani_arts @O🦋m🦋a @Felani @ODk🤴🥸 @♛𝔹𝕚𝕘➪DADDY♛

️Felani_arts
️Felani_arts
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 18:22:25 GMT
54354
6542
114
1390

Music

Download

Comments

udeme_x5
UDEME_X5 :
Omo ur mood go first lost guy .. when ur team Dey lose
2026-08-23 05:54:32
3
sam_my1774
SAMUEL :
Na just 1 goal oh Man U oh 😂
2026-08-23 09:40:11
1
badboi_chris7
Chris :
No say e no tell you 😂
2026-08-23 15:23:28
0
igwe.al.madina
Igwe Al Madina :
Life no hard na you go Dey date Man U fan 😂😂😂
2026-08-23 10:19:27
2
ade.080
Ade 💫 :
Guy. Your over 7.5 corner cut 😂 💔😂
2026-08-22 20:50:26
3
pure.advice1
pure.advice :
Chelsea no be man u
2026-08-23 13:42:14
1
dianeajoke
DIANE AND NUEL🌸 :
Omo na only know wetin my eye see today😂
2026-08-22 18:28:42
33
emmikrise
Bourgeois 💫✅ :
I no sure say una later chop anything be that oo 😂😂
2026-08-22 19:19:01
21
fitball39
fitball :
Man U never score o, hafa relax o
2026-08-23 12:29:40
3
mc.philipemelo
mc Philipemelo :
my guy you better cancel that date, you wan go dey spend money when ticket dey cut
2026-08-22 20:06:19
4
shefman_ff
✊☆ 𝘚𝘩𝘦𝘧𝘮𝘢𝘯 🐳👑 :
I be Chelsea fan, baby girl let me take you pn a date, joy won finish us Chelsea fans 😁
2026-08-23 00:58:02
1
boider_
IFEOLUWA :
2026-08-22 18:43:43
1
miyagientretainment
miyagi 😎 :
Babe calm down man u go soon score 🤣🤣
2026-08-23 04:38:33
1
mayorj24
Kilolo7 :
Guyy 😂
2026-08-22 19:32:56
1
ezekielgidwin
NAMELESS TILL 💴💵💶💷 comes :
dem still dey there now I just commot for that location nah till man u score
2026-08-23 13:08:17
1
chi_nemerem17
Chinemerem ❤️ :
Be like una no go buy anything oooh😂 Man u no later score😂
2026-08-23 04:47:40
2
lb_c15
Lastborn Clothing :
Omo mind the way u Dey talk o 😂😂😂😂
2026-08-23 14:29:54
1
poland61
Poland money👻 :
Omo 😏
2026-08-23 10:37:35
2
danielbassey0017
Daniel🖤 :
Omor, I almost cried myself 😂
2026-08-23 14:29:45
1
kellyzane7
kellyphymr6 :
Nah you wan date Man U guy wey the blues full ground
2026-08-23 13:18:59
0
sugarboy0003
ŠÛĞÃŘBØÝ💰☠💀 :
Omo man united cut my ticket 200k
2026-08-22 21:09:29
0
To see more videos from user @felani388, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About