that yr nah my 12 we go move from abia state to pH state omo
2026-09-25 16:01:12
4
Mr Elvis :
Una de try oo
2026-09-27 07:10:47
3
Blessing ❤️🌼 :
Omo u dey try o 🥹 more wins bro🙏
2026-09-27 22:06:00
1
CHIDO :
This bike don suffer for ogun state I swear 😂😂😂
2026-09-25 15:20:55
1
willy :
wanna no de ever show us part way wanna de fall oo
2026-09-28 09:42:41
1
🌻Trõublē Mãkèr🌻 :
when is time for God to answer your prayers may your mom be alive to flax the money with you
2026-08-22 20:39:50
21
Symbol Of Hope :
At the end of the day fiber go burn , water go enter engine you gats change engine oil buy fuel at the end na 7k go Dey your hand God , na wetin I pass through that year Omor
2026-08-22 20:54:30
5
Alexander3420 :
wettin them dey even carry
2026-09-27 14:24:49
1
LONER 🔥 :
all for the paper 🥺
2026-09-28 21:12:08
1
Clinton :
Come where Una Dey go self? Them ghats investigate Una oo
2026-09-29 15:46:33
1
Páülø G 🖤🥾.🍃💨 :
Chasing the big bag 💰
2026-08-22 21:09:14
1
S A M U E L 🧢 :
God bless your hustle brotherly 🙏
2026-08-24 18:17:49
1
Juju💜 :
God bless your hustle, hustler!
2026-08-23 08:36:04
2
🌸merbel🌸🦅🦅 :
more strength my bro🙏🙏
2026-08-22 21:09:57
1
💥Vïçtør447🔥 :
Omo Niger hard ooo
2026-08-24 16:14:06
0
Johnny smith $$ :
ocon road
2026-08-22 22:51:56
0
Nwamama :
i like do dis kind job oo
2026-09-26 10:51:17
2
🌴✨𝕊 𝕂🌴🥷 :
I reason am e nor easy na once I cry 😭 Allah bless you
2026-08-23 15:28:54
0
Almost healed ❤️🩹🤕 :
The first worst part is , this are the same people who will support incompetent , president, state government, local government chairman and all because they are same tribe or religious ,
2026-09-26 12:00:16
2
nwa fada :
if you can relate Na God will bless all of us Amen
2026-09-25 12:31:43
3
ENGR EMPEROR 🪖 :
Omor the struggle 🙂↔️🪖🙏
2026-08-22 18:33:51
4
𝕯𝖊𝖈𝖔𝟘𝟜𝟚 :
Please way are you people going 😳😳
2026-09-25 10:34:18
2
To see more videos from user @richiesbillions1, please go to the Tikwm
homepage.