@waywardinterview: Complete the lyrics challenge 😂 @Iboro #fyp #publicinterview

Wayward
Wayward
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 18:33:20 GMT
360518
25800
2062
4852

Music

Download

Comments

austin.ogum
Austin Ogum :
please bring me back.... expired sub
2026-09-09 19:44:30
0
ugwuonyedikachi37
mark :
is she related to Ivana pls😁😁?
2026-08-22 21:32:13
210
chidimmaokoye13
chidimmaokoye13 :
I love this page
2026-09-08 16:45:06
0
sexy.cherry50
I & only😪 :
wetin she day dance self the trend don suffer for her hand🥰😍
2026-08-22 18:42:38
181
obey7785
Obey :
Make I no laugh keh 😂😂
2026-09-10 03:27:44
1
kaybaby469
user5268288361986 :
iboro dey always dey game 🤣🤣🤣
2026-08-22 18:48:42
4
chidy_23
Everythingluxurybychidy❤️💐🎀 :
I no blame una🤣 na me never sleep 🤣🤣
2026-08-22 23:16:35
127
topcruise019
TOP CRIUES🤓 :
Her version is actually sweet 😂😂😂
2026-09-08 22:03:35
1
prymzocutie
Prymzo :
is that dance move for me😳
2026-09-09 18:41:53
1
godtested2
GOD TESTED❤️💙 :
:U don tire: Yes 😂😂😂😂😂😂😂😂
2026-08-23 00:54:13
26
lady.duncan2
September 11🎂🥳🥳💕 :
As my subscription wan finish are go just come wayward page make in finish there 😂😂
2026-08-22 19:45:30
14
empressj561
empress precious savage :
play 2x and thank me later 😂😂
2026-08-22 19:06:31
25
jojobaby93
Jojo baby :
Just finish my data make I rest as sleep no gree come 😂
2026-08-23 00:26:32
29
kelechi.mayor
Big Mayor :
any dey I dey vex......I dey just go to wayward page..... it's make me happy 😄😄😄
2026-08-22 19:16:14
17
alas_mbye
Aladdin :
please don't spoil my weekend guys 🤣🤣🤣
2026-08-22 18:41:09
40
designersoilfragrance
Asa popo :
I don tire oooooo😂😂😂
2026-08-22 19:40:17
20
sandraumukoro2
LadyT💕 :
u don tire 😂 yes 😂 God abeg o 😂 I laff piss for body 😂
2026-08-22 20:11:20
12
beegoldcollection4
Chubby bee 🦋❣️collection☂️ :
any dey I dey vex......I dey just go to wayward page..... it's make me happy 😄😄😄
2026-08-22 22:18:43
7
agbo63
Eunicelove89💖🥰💋✅ :
Man the struggle😂😂😂😂
2026-08-22 19:57:56
8
princesseworo
Princess Eworo :
this man you no go make heaven oo 🤣🤣🤣
2026-08-22 21:19:03
7
vitalboyofdelta
VITAL BOY 🌍💡 :
Hope say you nor dey carry me play 😂😂
2026-08-22 21:30:40
9
adufeadey22
PINKLIPS VENDOR IN IKOLA LAGOS :
Omo I don laugh tire 😂, but wait o shey u wan choke her with the poms nii 😂😂
2026-09-09 20:04:32
6
joygodday61
joybaby :
what is this 😂😂😂😂🤣🤣
2026-08-23 07:51:56
12
To see more videos from user @waywardinterview, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About