Please pair Ekereke with the Red Scarf Mama. I want to see something 😂😂😅
2026-08-22 18:53:38
590
CL€M$ :
Ekereke fit vex knock this mummy for head😂
2026-08-22 19:25:18
202
Cosywrld💥 :
Stand up Stand up for the Lord😂
clock it
2026-08-22 18:56:25
282
AG2025 :
nothing way u fit tell me, this woman na teacher
2026-08-22 19:19:49
221
Annie Brownn✨🥰 :
The mummy on red scarf own na to Dey smile and happy for the other people
2026-08-22 19:04:55
194
chesco046 :
When Ekereke explain and mummy no get
Ekereke: i go slap you now, how I wan explain this thing again
Mummy: i no b your mate ooo
Ekereke : na by mate, championship na waiting you know sabi,get out!!!!😂😂😂
2026-08-22 19:32:07
218
Melyse🥰 :
Lucy's mother vexes me
2026-08-22 21:22:21
1
GBB VIBEZ 👾🎵 :
Mummy is active ❤️🥰🥰
2026-08-22 20:12:50
61
Czar 😎 :
mama say na PIN code she wear ooo 😂😹😂😹
2026-08-22 19:29:52
2
D Multi 🧃 :
Omo dis mama smart 🥰she go fit defeat ekereke with biggy 😂😂
2026-08-22 23:26:09
5
Carter :
For the lord 😂😂😂
2026-08-22 19:30:07
2
Chipo Madikizela Mad :
This mama go beat ekereke blue black 😂😂😂
2026-08-23 00:23:49
1
❤️ :
Make una pair mummy on red head tie with Ekereke make everywhere burst 😂
2026-08-22 19:17:38
116
Nathaniel Lyon :
Samson mama and Ekereke mama 😅😂
2026-08-22 20:24:47
51
Hope :
joy too get patience wallahi
2026-08-22 19:20:49
82
Dinma boo💙🌸 :
Stand up for the lord😂😂😂😂
2026-08-22 19:10:31
49
𝑪𝑬𝑵𝑨🥶 :
mama red scarf: I mentioned museum you people said no😏
Me: mama when did you mention it😂
2026-08-22 19:19:50
32
🥰Baby.💫 :
joy:stand up,stand up
mama: for the lord😂😂
2026-08-22 19:00:20
106
To see more videos from user @mc.kokoli.tv8, please go to the Tikwm
homepage.