@shesxoxo10: my dad cannot go like that😭😭my dad asked me to go home and rest so that my brother can stay for the night he was speaking fine the next 2hrs i was called to take him to the mortuary….As how? #ripdad #fypシ゚viral #hurt #sad #hospital
God Abeg Mk nothing carry me go this hospital Abeg 🙏
2026-08-23 09:00:19
20
big_keppy.Johnson :
UBT turned me to Orphan very useless hospital 💔
2026-08-22 20:26:55
149
Benny 🥰❤️ :
I work opposite ubth, Wetin this my ear hear and Wetin my eyes see ehennn, God nor go let anything carry me reach there ooo.
2026-08-23 07:23:24
24
ꨄℰ𝓁ℴ𝑔𝒽ℴ𝓈𝒶🥷😻💕 :
Na prison? Nor be hospital? Omo
2026-08-22 20:31:39
92
ca.therine_x :
Omo I can relate to this wicked nurses like mad. Na outside I Dey sleep every night them no Dey let me stay with my dad for person wen need intensive care and cannot move. The night they gave him chemo IV them let me stay after much begging and my papa wen Dey talk stop to talk come Dey do like who Dey kpia I tell nurse around 12am she no gree call doctor he stayed like that from 12am to 12pm before doctors come them con talk say he Dey in shock and might not make it, watin I no buy that afternoon even down to glucometer to check sugar na me buy am and he later kpia around 9pm. I no even see tears cry, during ward round that morning I Dey beg doctors to at least check am to know watin Dey happen nobody answer me na biu 200l student nurse them send come check e bp💔
2026-08-23 08:19:56
7
Valentina 🌹🎀 :
that nurse don kill ur dad 😭
2026-08-22 19:47:49
107
NOYAWELLNESSSPA :
UBTH very anyhow hospital
2026-08-22 19:04:45
40
Jennycessary😍 :
They moved my dad to the icu with an empty mobile oxygen lol💔
2026-08-23 04:43:33
15
Female boutique in benin city :
But please, why are people still going there? 😩 I’ve been reading so many bad comments about this hospital, and honestly, I keep wondering why people still choose to go there.
2026-08-23 08:54:17
2
F.♍️☘️ :
This is evil ahhhhhhhhhh
2026-08-23 09:02:13
1
Sommy’s closet.ph🛍️ :
So floor is more important than life?? Jesus
2026-08-23 04:44:14
4
Princess✞🤍 :
If you don’t have money to sue them, post your account online we’ll contribute!!!!
2026-08-23 09:14:41
12
joanchurchill1 :
Na otiwor hospital worst pass
2026-08-23 05:06:42
1
Gabrielle baby :
that hospital na spirit many pass
2026-08-22 20:35:28
6
STITCHES BY JOAN 🪡🧵 :
If floor never dry Omo 💔
2026-08-22 19:15:55
27
Coke_de_joker :
Am a nurse in Ubth I have Ubth 🥺fr
2026-08-22 20:44:52
9
Emzohdidit backup :
Which hospital is this?
2026-08-22 19:54:06
9
Cake-parfait in Pz SapeleRoad :
Una still Dey go Ubth?? I did IT there 2023, omooo I won’t advice anyone to go there
2026-08-22 19:29:35
25
Nonchalant :
This people Dey do o 😭😭😭Nigeria see o
2026-08-22 19:05:34
22
Thatgirl_nita🍒🍒 :
So the ground is more important than someone life wtf💔😭
2026-08-22 19:41:04
11
She💐 :
Them no even care and she Dey talk say she wan give her dad food
2026-08-22 19:58:15
5
M🎀 :
Do you know that this people use one mop to clean the bathroom and the ward where patients are taking treatment😩 they did it in the ward my mom was staying early this year… God it was terrible 😢
2026-08-23 08:33:39
1
PRECHY🦄💕❤️ :
Omo you suppose sue them at tgat hospital cos why will they have to lock the gate when they know your father is there that cruel if anyone try this with me na to carry welder go there go cut the key open but i pray it never happen to any of us again mama abeg sue them
2026-08-23 08:01:59
2
To see more videos from user @shesxoxo10, please go to the Tikwm
homepage.