@kuality.utd7: 8 of 10 Videos 😂💔 #cristianoronaldo #okocha

𝐊𝐮𝐚𝐥𝐢𝐭𝐲 𝐮𝐭𝐝𝟕
𝐊𝐮𝐚𝐥𝐢𝐭𝐲 𝐮𝐭𝐝𝟕
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 19:18:48 GMT
65367
19079
323
461

Music

Download

Comments

dechaplet1
De chaplet :
guy I be Ronaldo fan but e don do abeg 🤲😫😂
2026-08-22 20:13:16
1195
msquare150
M, Square :
If Kombo take football serious who is Jay Jay Okocha?
2026-08-22 20:20:50
504
amoscaleb
CALEB :
Ronaldo will reach his 1000 goal this season 🔥❤️
2026-08-22 21:37:22
175
differentsoul37
different soul 💔 :
guys today is my birthday
2026-08-23 00:27:10
60
elvis_2216
NEXT OF KING 💙💙 :
na ishowspeed wey no carry football serious if not who's okocha
2026-08-23 03:11:19
43
veryquickbadboy
Veryquietbadboy💨 :
At 41years Ronaldo dey give me money at 41years okocha dey collect my money 😂😂😂
2026-08-23 10:58:53
75
hustle_oclock
🅲🆁🅾🆆🅽 🅺🅸🅽🅶 :
Nah only u don carry okocha matter for head
2026-08-22 19:48:02
0
77bullet2
77bullet :
Just get 5mb and watch all okocha goal😭
2026-08-23 10:24:54
6
larry.jhey20
Larry Jhey💧 :
i use 6mb watch okocha entire career😂 if Kolu take ball serious who be okocha
2026-08-23 01:00:09
23
dave_xl1
ᴅᴀᴠᴇ ɪꜱ ᴛʜᴀᴛ ɪɢʙᴏ ʙᴏʏ😸❤️ :
E Dey advertise
2026-08-22 21:05:40
2
wza.10
ᗰEᒪO✓ :
na ishow speed no take football seriously, like who be okocha
2026-08-22 20:00:35
15
wisdomjohn840
Wisdom John :
I swear bro 👑. CR7 forever 💍❤️❤️🌍🌍🌍🌍🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐🐐
2026-08-23 00:02:06
10
userplzxgdl5as
SAMTEX🏧 :
abeg make una help me with okocha location , he need to explain wetin kill my father
2026-08-22 19:52:03
11
matt59455
matt :
My name is what!
2026-08-23 11:05:03
8
bahdboi_nico
Ñ Ī Ć Ø 🀄️ :
2026-08-23 01:47:58
4
To see more videos from user @kuality.utd7, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About