If you never baff you will go back home that’s why I hide my dirty feet 👣 😂
2026-08-22 20:06:43
201
macmartha :
All the children wey I pursue from our window that yr don get money pass me 😂😂😂
2026-08-22 21:47:56
132
jxstyxng :
guyyyy😂😂
2026-08-24 09:50:45
4
Successful Lizzy Aghat :
Ah nor go forget wetin our landlord children Dey do me that time sha 😂 I must help them wash plate and also wash my leg before I go enter their palor watch drama that time well thank God for life 😂
2026-08-23 23:11:41
1
Uɴʟɪᴍɪᴛᴇᴅ Mᴇ MʏsᴇʟF ❤️🤲 :
Bring me back here again and again 😂
2026-08-24 20:32:09
1
anajajnr_147 :
😂😂😂 If you never baff you know fit Dey this settings😂😂
2026-08-23 16:36:00
8
Jãy_vēēh 😎 :
Back in those days 🙂🥺
2026-08-23 18:03:30
0
𝙎𝙊𝙐𝙏𝙃 𝘿𝘼𝙆𝙊𝙏𝘼🇬🇸 :
sometimes sef the brr no go gree on the tv seh
2026-08-22 23:47:51
10
Suleiman👑⭐ :
I swear, you make me remember one pastor house for our area then😂😂
2026-08-22 20:05:14
13
🔥LAST VIRGIN 🔥 :
If you never experienced this shiii brooo you need to go back to 2012
2026-08-22 21:10:24
6
NØNŠØ🇬🇧🇳🇬 :
during the time of Merlin seasonal movie
😂you will be rushing to take your bath while others are there watching and when u come in person wey get hux will be like "go rewash your feet is not neat enough then u rushed to wash it next thing light gbum 😂😂😂😂
2026-08-22 22:33:04
6
✨✨✨OLA MORE✨✨✨ :
2026-08-24 06:50:37
1
Chiemerie Dairies :
I no well bro
2026-08-22 21:40:44
1
King 🤴 cornel 🦅 :
1 they will ask you if you don bath, 2 they will ask if you are done with your housework, 3 if they take light they will not allow you enter again 😹
2026-08-22 21:18:59
18
ADAMS FOX :
omo ehh 🤦
2026-08-22 21:44:34
1
pachigo :
omo en go far dat year sometimes nah from window ooo
2026-08-23 14:47:35
3
sandbaby :
😂😂😂 u get am ooo
2026-08-22 21:43:22
2
classic grace💕🎉 :
If I hear I don wash this one you go locate outside 😂
2026-08-22 22:31:17
4
𝕽𝖊𝖆𝖑 𝖕𝖆𝖎𝖓 💔 😔🕊 :
But sorry if they catch you
2026-08-22 22:03:11
1
To see more videos from user @kellygold6six, please go to the Tikwm
homepage.