omo...as e happen ...i first go buy suya and hollandia chop first before i psych
2026-09-01 13:41:49
3831
HaramonTT :
As my 16pro fall for express wey I no see am for 2 days I first dey laugh and I no know wetin dey make me laugh fr
2026-09-01 16:37:25
1059
𝕳𝕬𝕶𝕴𝕸𝕴 :
Omo nah San FRAcisco be that straight
2026-09-01 19:58:45
1167
💔🥀. :
even babalawo no fit cure this kind FRA😭
2026-09-01 19:16:17
722
coco_darex :
make i tell una my story for 2024 ,nah only charger and powerbank i meet there...i no even cry i just tell my friend say make we go buy food she sef don cry pass me wey get phone ,i fess chop person even pay for my food i con sleep,i wake for night i look around see say omoo true true my phone don go..woo i burst cry...i cry wetin no good 😂
2026-09-01 19:44:19
419
Urgirlbrakemi :
Eye go first turn you, instant hunger go just catch you 😂😂😂😂😂
2026-09-01 05:37:31
489
•?((¯°·._.•🎀 𝒟🏵𝓇𝒶🎀 •._. :
Omo I reject every negativity from this video😩😂
2026-09-01 22:06:58
476
.🦇 :
Can’t forget when I Dey my brokest stage for fasting period I chop sari finish make I sleep nah so phone screen white I no even reason I first sleep till 11 before I find solution to my life 😂😂
2026-09-01 18:27:18
413
ennygoes :
Naso my iPhone 13 wea never reach 1 week dem steal am for night them still get mind commot my sim and put am on top my phone case beside my door wea I closed I wake up around 5am I fess craze and mad at once
2026-09-01 15:16:11
216
clinty_mily :
My own iPhone and android spoil the same day and I they my final year guy
2026-08-27 23:51:17
134
REAL & PROPER 🥤 :
A lil fra💔
2026-09-01 16:28:24
86
James ✨ :
Na too buy action bitter with the 2k dey misbehave oo😂
2026-09-01 18:24:38
219
. :
Nonchalant m*dness activated
2026-09-01 04:45:53
78
𝐌𝐀𝐏𝐏𝐄𝐋𝐋𝐄. 🀄️ :
them leave you charger?
2026-09-01 18:30:46
93
@Mãr💐tha❤️😊🌎 :
Mba !!!Mba!!!! Mba!!!!😂😭this joke is too expensive 😂😭Where do I go from here bikonu😂😭
2026-09-01 22:01:25
40
Adeife👩🍳🍽🤎 :
omo I never lost my phone before oo
I can't relate
2026-09-02 08:46:13
7
𝓐𝓴𝓾𝓭𝓸🍒✂️🌸 :
Omo! Even pastor no go fit heal me😹💔😹
2026-09-01 15:19:28
26
Only1Emalex 🙌 :
I go first go chop food for expensive restaurant with no hope of paying cos I mean no phone to do 2k transfer then they go arrest me go jail go chill cos nothing the outside
2026-09-02 09:11:50
14
SUZAN👑❤️ :
Naaahhhh. You ever transferred your last card and they said. ‘Why you no ask for the name on the account before you send am’ 😔😔. Blood go first turn lava inside your body😭
2026-09-02 21:18:21
25
Big_Yeesha.✨️👑 :
omo one sunny Thursday night in 2019 a guy gave me his infinix hot8 say make take am go house since I was watching movies on it he collect my buttons phone and put his sim card there i carry phone go house d next day I no go to work that's d Friday na that Friday gangan gbegede gbi na 🤣🤣 Friday morning we don't have light i was staying with one woman like that her son was around too we dey talk i never knew he was a theif in disguise sha na one barber shop on gen and me I dey always shy to enter where guys dey plenty he con say make he go help me plug am that day which I was thanks that he's trying to help before I go go mosque my phone go don charge i go wan use am snap o I gave him d phone he went to plug it i sleep for house so around jumat time I was preparing for jumat I noticed I've not seen him around the house I thought maybe he go play ball or something I sha dey mentioned am for house say I wan collect my phone say I dey find d guy say na him help me plug am sha but base on say time to pray don dey go i rush go mosque come back i no still see this boy nor my phone we sha we find am he's not using any phone as at that moment till evening sha we dey prepare dinner i wan con go take something on top cupboard naso I see my 2 sims sitting there peacefully 🫴🥹 I dey come guys
2026-09-02 06:33:08
51
Abby ᥫ᭡ :
Omo my own na inside bag them carry am both my power bank and my last money Omo I never heal💔🥺😭
2026-09-01 21:33:55
8
west molly 😈 :
funny how 3 months ago I was down to my last 19k an my screen got bad an fixing it would cost that same 19k I had to make a decision sip garri this week or let boredom kill u I ended up sipping garri for 2 weeks 😅💔 crazyyyyy times
2026-09-01 12:35:03
114
To see more videos from user @dr.ogunmekpon_the3rd, please go to the Tikwm
homepage.