Aswear e don happen to me like 👍 he promise me say them go catch me like 👍 I first change my phone location to united state 🇺🇸thank God say nah iPhone 📱 I dey use since then I never change ham to my current location
2026-08-24 08:09:23
0
sinxwillgetpaid :
make fbi send the money first
2026-08-23 06:46:15
115
Lord Kelvin 🥷 :
FBI where later drop slip na God send
2026-08-23 13:50:32
33
𝓔𝓜𝓜𝓐𝓝𝓤𝓔𝓛 👣🖤 :
I block one yesterday seh 😹😹
2026-08-23 17:35:28
1
Terri⚠️👽🌗 :
Them full threads
2026-08-24 01:32:32
0
️ :
Make e go buy gift card abeg
2026-08-23 14:19:21
1
🎉GØDFREY🇺🇸 :
omo nah for telegram abi?
2026-08-23 08:22:36
21
ZEEZ :
No points
2026-08-23 18:27:23
0
Arnold :
as you de find fb guide ooh make FBI no come find you
2026-08-23 01:26:54
13
VEYRON-INC❤️ :
Make dem first send the money
2026-08-23 05:52:18
15
BTC billion :
yes ooo bro
2026-08-23 05:47:52
0
@Nizkid baby :
Na the reason why USA citizens the wise up everyday with fraud stuff now like this dem no mumu like before!! Omo US done hard like Uk
2026-08-24 06:30:53
1
the💸 Government 💯🔥 :
because of peller I know him
2026-08-23 00:51:09
6
🤑PÄBLÊT 💷 GRĒØGRY💰 :
last man standing 🕴️
2026-08-22 23:15:28
12
☠︎︎꧁༒ḤØŁɎɓØɪ༒ǤHاŦ༒꧂☠︎︎ :
omor bro one thing you should know dem fit track you now with anything that you have in social media
2026-08-23 22:34:11
0
Valentino Eze :
omo I love ur talk die ❤️❤️
2026-08-22 23:24:42
6
Shiajir Celestine :
FBI go send money?
make then bring an come.
2026-08-23 11:23:15
1
EDu Nku✊ :
Careless talk FBI no get that kind time
2026-08-23 11:53:54
1
Verified son of Germany 🇩🇪 :
Tnxs for the update bro
2026-08-22 23:19:49
8
عبد اللطيف :
ok bro
2026-08-22 23:14:44
3
SON OF GRACE :
I swear FBI do me ooo
2026-08-23 11:24:52
0
🌻 🌻 🌻 sunflowers 🌻🌻🌻 :
one mama done pay me for months tillie send me her investigation badge oh Alicia bravo omo till today I fear ny head 🤣🤣so I dey always deu careful because fbi done dey on my matter for more than 2years
2026-08-24 10:00:53
0
promise 🚀🚀 Nation 💪💪 :
yes I met someone also 😯🤔
2026-08-23 13:03:27
0
Anonymous 𝐋-𝐜𝐡𝐢🌴 :
Thanks for not casting the update
2026-08-23 14:43:47
0
promise 🚀🚀 Nation 💪💪 :
thanks bro
2026-08-23 13:06:19
0
To see more videos from user @garrians, please go to the Tikwm
homepage.