@vera15464: Righttttt 😂😂#goviral #jokes

𝓔𝓵𝔂𝓻𝓪 ౨ৎ 🥹🎀
𝓔𝓵𝔂𝓻𝓪 ౨ৎ 🥹🎀
Open In TikTok:
Region: NG
Saturday 22 August 2026 23:54:01 GMT
575116
101002
5044
6395

Music

Download

Comments

that.gal.nati
🌸͙֒ 𓆩𝓝𝓪𝓽𝓲 𓆪🌸͙֒ :
Postinor 2 wey almost take my life?😂😂💔
2026-08-25 12:21:06
982
gabriella74742
laz Gabriella🌹 :
for people wey never use am before gather here
2026-08-25 11:44:42
20946
angelily272
Lily's cake 🍰 :
We all use levofem right 😂
2026-08-25 10:28:52
936
sweetedogirl77
sweetedogirl77 :
No oo pass me salt am water abeg🥲😭😹
2026-08-24 20:53:54
6694
stella.uju0
🌸🌹Ellajay🦂🌹 :
Shey postinor 2 Dey delay period I never see my period oo😩
2026-08-24 19:49:45
2894
mbii59
Saint🪖🎖️ :
Best in withdrawing at the right time 😂
2026-08-24 23:09:48
3472
dhatziko
𝐍Ø𝐕Æ † 🖤 :
Lowkey I dey learn, from this comment section 🙂😹
2026-08-25 08:53:54
2419
tife.221
Ťîfẽ🦋✨ :
Na once i use that thing,and I no sure say e dey work, because the way my belle dey do me now eeh
2026-09-17 10:43:21
1
fave4f9
Fave🍭 :
Once I pee e go flush lol 😂
2026-08-25 12:33:13
2680
moneyprecious41
💫Darrah💫 :
wait, no, I think we are all virgin 😳
2026-08-25 11:19:08
4220
vics253
ꨄ︎ 𝓜eメ૦💋ꨄ︎ :
All of a sudden nobody the use am again who come the finish am for pharmacy?😂
2026-08-24 14:58:06
855
lizzy.freak1
Mona Lisa ❤️😘 :
who noticed say the white pack no dey work because I almost turn mother this year ooo 😫😫
2026-08-25 18:26:52
215
arike.gold2125
🥀CHP🥀ZABETH🌹 :
We all hate the caption right ?😏
2026-09-17 12:31:51
1
nneoma34
Favy💕 :
We are run to the bathroom ad bend right?😂
2026-08-25 10:21:51
494
aezekiel20
ᴇᴢᴇᴋɪᴇʟ🌗🥀 :
My girlfriend say na for headache na true ?
2026-08-24 15:30:14
713
blessingfriday234
Beraah luv🤍🤎 :
when alcohol dey
2026-09-17 06:38:06
0
edum06
Chinedum :
My neighbor go Dey think say I like this music ,, e no know say na comment I Dey read 😂😂
2026-08-25 13:28:42
390
mrsosa_x
MR SOSA🧃🦅 :
I remember when I small. One aunty don send me go buy am
2026-08-25 11:55:54
158
ikedichidera880
orjiiiiiiiiiiii 🍀 :
wetin bi postinor abeg 🥺
2026-08-25 18:20:42
5
xtee_mama
it🫴mee😇😘 :
abeg ooo.. which one be we all??.. no be everyone wayward and heartless
2026-08-25 16:17:22
20
montana_xchange
montana_xchange :
Me in the comments section
2026-08-25 21:44:48
39
justgracia4
G.R.🅰️.C.E🧃🙂↕️ :
Abeg na chelsea and seaman oo😂😂
2026-08-25 10:19:55
318
prolific_best
🎀Bęšț🧡 :
I never use before ooo 😂but I no be saint na God just dey give me grace 😂😂
2026-08-25 16:49:50
224
divinebethel825
🦋𝒟𝒾𝒹𝒾𝒷𝒶𝒷𝓎🦋🌸🎀 :
Allow your phone to charge
2026-08-25 11:20:38
64
asabeshaibu175
Asabe baby :
but the thing cost ooh 2,800. yesterday was my first time of buying it
2026-08-25 12:21:14
239
To see more videos from user @vera15464, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About