@gehgehreloaded: Who is the mad person between these two charlatans?

Gehgeh TV
Gehgeh TV
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 00:14:44 GMT
16159
6415
28
176

Music

Download

Comments

slimzy.queen55
slimzy queen55 :
una don dey take this church matter to another level 😏, to go church self come dey tire me
2026-08-23 07:32:36
0
constance20201
Constance :
Shuo u won kill the woman 🥺
2026-08-23 07:51:35
7
destiny.nwanchor85
Destiny baby :
For 3 years now I never go church and am okay 😏
2026-08-23 08:27:45
2
robert.dio1
Robert Dio :
wetin be dis so for una mind I go believe say dis thing Na real
2026-08-23 07:09:48
32
maxwell24855818
Kelly Max :
this one are fighting ministry😁
2026-08-23 07:50:57
0
idalia_ng
Beauty Tonye :
Wetin reach so😳
2026-08-23 00:50:12
17
kingdavid9222
King David🤴👑 :
your mind go dey
2026-08-23 01:28:49
2
kingfkmoni
FK.MONI 💫🌝 :
ehn ehn ehn as how
2026-08-23 05:29:19
2
walid_umar_garba
Walieed’s Lifestyle🦅 :
Alhamdulillah
2026-08-23 08:33:17
0
riri2pretty52
DãïsyNìcky🌺💅🫦 :
na wa 😂😂
2026-08-23 07:32:45
0
lil.wise001
Lil Wise🪄👑 :
Omoh hustle make Dem no do this your mother 😂
2026-08-23 04:52:55
3
mariosteve123
Mariosteve 112 :
omo pastor dey u scop they tap current
2026-08-23 02:16:34
1
anusetemi001
Anusetemi :
Even God go later told you that i dont sabi you ooo
2026-08-23 05:53:27
3
12humbleprince001
Humble prince 🫠🧑‍🎄 :
get money make pastor no kill your mama
2026-08-23 08:28:54
0
tekachi011
꧁༺TEKACH༻꧂ :
E nah the woman yansh 😳
2026-08-23 07:57:26
0
kizzmusty1
DI💎MOND :
😂😂😂😂
2026-08-23 05:29:52
0
akpaki39
Akpakey999 :
😂
2026-08-23 07:20:45
0
siraj95_
Siraj :
@adamashaka07
2026-08-23 07:50:56
0
To see more videos from user @gehgehreloaded, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About