@lrsupplies_ltd: Meet the mini Coca Cola phone that actually works. *Dual sim option *Rigid charging port *Camera *and so on Price 25k #miniphones #fyp #trending
Na to buy am oo
add my keys 🗝️so that anytime I dey find my keys na to call the phone
2026-08-25 11:21:51
2283
🌹⭐ simple Jgirl ❤️💘 :
Instead of may I go buy am may I go use am but wig
2026-08-26 21:25:06
0
𝐕𝐄𝐄 𝐓𝐎 𝐑𝐈𝐀𝐇 :
E no supoose pass 1200
2026-08-25 12:46:12
693
bubu💋 :
Omo my inner child don start again😭
2026-08-25 14:29:15
418
Emily love 💞💖🥂 :
Omo instead of buying these phone for 25k just go and buy iPhone 5 abeg
2026-08-26 14:11:21
0
💵. :
If aesthetic people see this thing ehn it is finished 😂😂
2026-08-25 05:55:46
308
Thirty-VI°👩🏾🍳 :
This is the type of phone you take when you’re going to the market 😂
2026-08-26 19:43:33
5
Eddie ✨ :
Shame no go let me carry this thing 😂😂
2026-08-24 06:46:30
423
👑 Efosa Nelson♒ :
best for keyholder 🥰🥰
2026-08-26 19:21:31
1
ADESUWA🥰💕❤️🫶🥹. :
Wetin i go forget say na phone i go press am one day throway am 😭😂😂😂
2026-08-25 19:08:12
5
Ewaoluwa🌸 :
If I buy ham na me go scatter ham , I go wan know Wetin dey inside😂
2026-08-25 18:11:09
95
JAMES :
Drink Dey inside ba ?
2026-08-23 06:51:11
68
BSEXY :
This will be good for party packs
2026-08-25 00:16:18
229
Ade🫶🏼❤️ :
I go don throw away the can before i go remember say na phone 😂
2026-08-24 11:38:59
101
Yomi~~🫣💞 :
The madness in me will walk around with it till everyone notices
2026-08-26 17:59:54
7
lipzylipcarevendorlagos :
I wan buy for my man. That boy don too try for me
2026-08-25 09:42:06
36
EverythingEdna :
I remember using this phone like 7 to 8 yrs ago and since then I’ve been trying to describe the phone to people but no knows the phone 🥹🥹mine was red tho
2026-08-25 17:49:14
8
Ask~of~Stephanie 😍🌸✨️ :
I fit hold am for hand make I think say na toy then throw away am 😂
2026-08-26 05:16:43
6
O’funmi❤️ :
My sister first phone 🤣🤣🤣
2026-08-24 16:37:53
20
FOLA *🐻💕♏️ :
My fellow students, how far
2026-08-23 08:58:12
7
Ima :
You get Pepsi ?
2026-08-26 14:37:06
0
Desire Archives ✍️ :
Abeg nutri c own no de ? 😭😭😭😭
2026-08-25 22:59:25
3
… :
Nor be small thing Una Dey do
2026-08-25 20:02:58
1
___ABIKE❤️🦅 :
1599 Jale! 🌚
2026-08-25 20:40:58
1
Happii_SZN🌹 :
Is this legal???? If yes I want o
2026-08-25 18:09:15
1
To see more videos from user @lrsupplies_ltd, please go to the Tikwm
homepage.