I can’t be a provider and still be loyal. There’s no way I’m doing both
2026-08-23 10:24:26
222
kaliskennel_hub :
Omo women will learn new things oh see as men dey against marriage wow I love this
2026-08-23 11:46:38
5
Buchi :
Guide before you marry. Mark that word!!!!!!!!!!!!!
2026-08-23 09:01:33
102
Victor Silva :
See am naaa 🤣🤣
2026-08-23 07:52:40
63
Ekene Mark :
I for like repost but my babe dont tell me this thing before and I say yes cause I no want her wahala, if I go repost now na explain yourself to dey wait me for dm, God Abeg make I just guide make I pay her off move very far away
2026-08-23 12:24:22
2
Percy🦅 :
I go take care of you o normally , but i no fit carry myself play , i like myself like say tomorrow no de
2026-08-23 08:53:39
76
Wira 🍀 :
Una still dey marry for 2026?
2026-08-23 15:20:30
2
Jes David :
money de give man options
2026-08-23 11:28:20
6
🌴𝕰𝖒𝖊𝖐𝖆🌴 :
if i do all that you mention nothing like happy
i don employ the woman already
2026-08-23 14:12:55
3
LONER😔WITH💔LESSONS 🫂 :
omo I dey talk this thing everyday, say na all this old men dey cause all this problem goes us .
2026-08-23 07:35:32
38
Diaryofanorthernsailor⚓️⏳ :
Omo I no fit loose my motion because of wife😂
2026-08-23 09:35:53
10
F…….. :
If I eve marry na once view
2026-08-23 09:23:45
16
Samtex-Apparel :
how does marriage benefit men?
2026-08-23 15:55:31
1
Jamal :
u are correct
2026-08-23 07:34:16
12
😎Vincent 🇳🇬 :
Guide oooooooooo
2026-08-23 09:52:36
9
Champs :
I do tell people that no one .. I mean no one..not even my mother comes before me. Come be who I marry? You’ll go home asap!!
2026-08-23 10:59:01
5
IKECHUKWU Mmúó :
She must make her own money ooooo. Poverty just wicked, I no want go first at all.
2026-08-23 08:44:18
11
Chisom😎⚜️🍥 :
Na una no shall 😂
2026-08-23 10:57:19
0
Tether_pulse💕 :
don't get married😏
2026-08-23 13:16:35
4
SAGESSE 🔵 :
Happy wife happy home my bro❤️💯
2026-08-23 12:06:37
1
ㅜ𝗵𝓮𝓮 𝓢Ҭг𝚊𝐧𝖌𝓮𝝚ẝẝ𝓮cҬ✨ :
Gbam it
2026-08-23 09:22:42
1
Giftedballer :
Why would allow ur wife dictate your happiness. Why putting such a high value on them???
2026-08-23 11:23:16
5
To see more videos from user @peetahlaw, please go to the Tikwm
homepage.