@hillz_february: If I judge una finish i go go for back go make akara from scratch for my babe #creatorsearchinsights #peller #relateable #relationships

Henry Ifeanyi
Henry Ifeanyi
Open In TikTok:
Region: NG
Sunday 23 August 2026 10:43:08 GMT
242187
56210
1043
3610

Music

Download

Comments

immaculate036
ASANWA :
Funny how the whole process of making the akara no dey hard me ooo
2026-08-24 15:14:58
1880
sommy_4x
Chi :
And bake the bread from scratch
2026-08-24 09:49:43
1021
ijehs_luxe
Ijehs Luxe :
Akara is bare minimum
2026-08-24 22:33:19
1
pretty_camila_
pretty_camila_ :
Me way dey turn cassava to garri for my sweet boy!!
2026-08-25 10:03:08
787
dinma_54
D❗️NMA :
Akara na fast food for me, not a big deal but pounded yam?? No wayyyy!
2026-08-25 13:56:21
151
ezinne669
🌸Ezinne🌸 :
Me wey Dey do moi moi every Saturday cook two soup and two stew 😂 make hunger kill my man kee
2026-08-25 07:38:10
8
bigd_8
Damijo :
I dey make d moi moi like dis sef😂
2026-08-25 10:44:31
164
fantasytip
𝐼𝒹𝓀 :
I Dey do pizza,baked and fried egg rolls even meat pie frm scratch 😂😂nah him Dey do akara and moimoi frm scratch he likes cooking I like baking 😂
2026-08-24 12:26:05
199
oluwayomi__xx
Oluwayomi🌺 :
But wait o I still don’t get it, akara process no go far like that na😭😂.
2026-08-25 14:44:16
82
blackflower_p
Blackflower :
Na him kitchen i dey practice my Hilda baci recipes😂😂😂
2026-08-26 20:44:00
69
aliciaebiware
Allure🦋📚🫧💞🌸🎀🌷 :
Just akara ?? I grow my own fresh herbs 🌿 from scratch e.g oregano ,thyme spinach …😂😂😂
2026-08-25 16:08:00
35
sheila..._
PrettyPoison🫧🤍 :
If I judge I enter house I nur fit do that kind thing for man
2026-08-24 14:48:26
71
yanellesdigitaldiary
The Yanelle :
Na moi moi from scratch I go do
2026-08-25 09:23:18
17
janet.ogbang6
Janet || Social Media Manager :
U don cook banga from scratch before?
2026-08-26 11:29:46
27
_covenanttt
圣约 :
I don wash all him clothes, clean room, cook for him, wash toilet even declutter all him clothes sef. 🙂‍↕️My babe is my life. 🤭❤️
2026-08-25 11:06:31
30
skinpro_pharm
Skinpro_Pharm :
Akara is easy with blender, I Dey enter bush pick palm fruits, come use am cook better ofe akwu for my babe
2026-08-26 14:06:39
13
lildoosh7
Ms.TAVER❤️🫧🦋 :
I de do akpu from scratch if I lose my king what will be the fate of the palace😂😭
2026-08-25 17:39:16
5
queenofcaption
QUEEN OF CAPTIONS 😌❤️ :
Make crocodile fisherman soup from scratch 😂😂
2026-08-25 05:53:09
32
bellakardi
Bellakardi🎀🤍 :
I go cook moi moi
2026-08-24 10:56:31
24
readytowearingombe
OyibotailorinGombe :
I go even wash his gate when I finish frying the akara
2026-08-25 18:32:38
13
black_lips_gal
Black_lips_gal 💕 :
Do you get….? Na only for here I Dey set standards oh 😂😂😂
2026-08-25 16:57:41
9
thetinyirene
Tiny iRene🧸🦋🌻 :
I have spent minutes harvesting stickers in this comment section 😂
2026-08-26 08:58:17
12
datgirlchide
Chide ✨️❤️ :
nah okpa I want😂😂😂
2026-08-24 00:00:34
12
vivian_moet
vivian damian :
I go cook banga soup and starch
2026-08-24 13:50:16
68
magdalaofficial35
QueenMagdala :
I go even wash curtain, boxers and bedsheet 😏 my babe is my life
2026-08-25 00:56:18
17
To see more videos from user @hillz_february, please go to the Tikwm homepage.

Other Videos


About